lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu unless god (gy3 nyame) – si unit

Loading...

[intro: denzel roberts]:
mi wake up every morning to take a stroll, see me?
and for tha fact say mi have the energy to do this
mi ami know say mi a mi got a god on mi side
for real tho’

[verse 1: taps]:
ma god be shatter,..
make all the enemy scatter
january to december
devil no dey fit to venture
now back to sender
all the hater go surrender
shebi dem dey feel the fire
no dey worry no wahala
no dey hala
juju go dey give you power…na lie
devil go dey give you life na die
witch never get the power..na liar
kum) charle make you shine eye
all i wanna do is sing your praise
fellas looking at me sideways
sipping on the living water hommie keep your dirty water see we thirsting no more

[pre-hook: taps]:
my god he dey make it the rain
see wetin dey worry wey god no fi solve am
my god he dey make it the rain
na wetin na wetin dey wrong wey ma god no fi do am?

[hook: jay-t]:
uh
this one de33 unless god
unless god
this one de33 unless god
bruh, unless god
this one de33 unless god
unless god
this one de33 unless god
bruh, unless god

[bridge: denzel roberts]:
gy3 nyame eh
gy3 nyame oh

[verse 2: jay t]:
ma god be shatter
make all the enemy scatter
january to december
devil no dey fit to venture
now back to sender
all the hater go surrender
shebi dey dey feel the fire
i no dey worry, no wahala
wetin dey make your mind heavy like that
what you dey want and you never dey have
everybody mocking making you sad
acting like you never part of their plan
my brother move move
to this side move
jah go spy you
move move
to this side
move!

[hook]
[bridge]

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...