lirik lagu sdb (feat. al quest) – sigma hertz
everyday man a living
my life style so d*mn busy
but i dey know sey
music be life o
seen
man a hustle everyday
can’t wait till e go pay
but i know say all be jah time o
when we dey work on da dream
dem sleep
everyday dey counting sheep
them go dey see we when we bust on the scene
everything
go be live o
when we secure da bag
when we secure da bag
life go be eaazy
go be eaazy
gimmie life
music gimmie me life o
wogbe jege
music gimmie life o
dem go dey sing
my song for me
bounce to the beat for me
move uno feet for me
4me yeah yeah yeah
original don dada no dey play
on my knees everyday
me just dey pray
nowadays
all ma enemy go scatter
no wahala
aswear wahlahi
they go dey see we
on di mountain peak
dey no go fit to climb dem weak
i go dey claim my seat with the bossus
only wins
no be losses
when we dey work on da dream
dem sleep
everyday dey counting sheep
them go dey see when we bust on the scene
and everything
go be live o
when we secure da bag
when we secure da bag
life go be eaazy
go be eaazy
gimmie life
music gimmie me life o
wogbe jege
gimmie life
music gimmie me life o
wogbe jege
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the meads of asphodel › lirik lagu paradise – the meads of asphodel
- kumpulan lirik lagu tavares › lirik lagu words and music – tavares
- kumpulan lirik lagu los audio kimikos › lirik lagu made me do – los audio kimikos
- kumpulan lirik lagu eddy herrera › lirik lagu me enamore – eddy herrera
- kumpulan lirik lagu projetart › lirik lagu beijar meu jesus – projet’art
- kumpulan lirik lagu the judybats › lirik lagu an intense beige – the judybats
- kumpulan lirik lagu sd krtr feat charmae › lirik lagu the girl from the station – sd-krtr feat. charmae
- kumpulan lirik lagu sonny d › lirik lagu out the blue – sonny d
- kumpulan lirik lagu buck enterprises › lirik lagu next – buck enterprises
- kumpulan lirik lagu hyper crush › lirik lagu wow – hyper crush