lirik lagu easy – simi
[verse 1]
eh eh eh
easy easy
wait a minute
when you see me
make you free me
original dey china
if naira no reach make we spend dollar
if champagne finish we drink water
sometimes kpako dey turn b*tter oh
life e dey funny
rain dey fall when e dey sunny
i dey for people wey dey for me
i ain’t stressing for n0body
[chorus]
i just take it easy easy easy oh
easy easy oh, take it easy oh
will you take it easy easy easy oh
easy easy oh, take it easy oh
[verse 2]
na everybody think say dem know pass
some people read tire dem no pass
some reach immigration dem no pass
and some carry last cos dem no fast
life no balance i talk am before
poor man dey suffer, the rich getting more
no be only 2 plus 2 give you 4
so you see life dey funny
rain dey fall when e dey sunny
i dey for people wey dey for me
i ain’t stressing for n0body oh
[chorus]
i just take it easy easy easy oh
easy easy oh, take it easy oh
will you take it easy easy easy oh
easy easy oh, take it easy oh
will you take it easy easy easy oh
easy easy oh (easy oh), take it easy oh
ye oh ye oya rora oh rora
rora oh rora
sha ma rora baby
easy easy oh (jeje oh jeje), take it easy oh
easy baby
[outro: deja]
take it easy oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu little mix › lirik lagu nothing but my feelings – little mix
- kumpulan lirik lagu kryfuze › lirik lagu this is the dayshift – kryfuze
- kumpulan lirik lagu zone 2 › lirik lagu bikes – zone 2
- kumpulan lirik lagu crackin › lirik lagu feel alright – crackin’
- kumpulan lirik lagu dumb as rocks › lirik lagu rectangular prison – dumb as rocks
- kumpulan lirik lagu the paragons › lirik lagu yellow bird – the paragons
- kumpulan lirik lagu rch x jankos › lirik lagu disney xd – rch+ x jankoś
- kumpulan lirik lagu len farii › lirik lagu drugged & drug – len farii
- kumpulan lirik lagu fuskazul › lirik lagu sempre em busca – fuskazul
- kumpulan lirik lagu vinai le pedre › lirik lagu i was made – vinai & le pedre