lirik lagu outta my head – simi
[verse 1 – simi]
wetin you dey do for my dream oh boy
i dey see you anytime wey i sleep oh boy
you see me i don’t need this thingoh boy
you’re in my head
you’re invading me oh boy
[pre chorus – simi]
(wahala dey)
you must be one of a kind
(wahala dey)
cos you won’t get out of my mind
(wahala dey)
i wanna go back to the times
(wahala dey)
you were outta my mind
[chorus – simi]
wetin you dey do, wetin you dey do
for my head
wetin you dey find, wetin you dey find
for my head
wetin you dey do, wetin you dey do
for my head
wetin you dey find, wetin you dey find
for my head
get outta my head
[verse 2 – praiz]
wetin you dey do for my bed oh girl
maybe it is all in my head oh girl
why you come dey do me this oh girl
i close my eyes
and you’re all i see oh girl
[pre chorus – simi & praiz]
(wahala dey)
oh you must be one of a kind
(wahala dey)
cos you won’t get out of my mind
(wahala dey)
i wanna go back to the time
(wahala dey)
you were outta my mind
[chorus – simi & praiz]
wetin you dey do, wetin you dey do
for my head
(outta my head, girl)
wetin you dey find, wetin you dey find
for my head
wetin you dey do, wetin you dey do
for my head
(outta my head)
wetin you dey find, wetin you dey find
for my head
[bridge – simi]
i really thought that i moved on
the tin wey you do me strong
[praiz]
oh baby when will you be gone
why you dey my head for so long
(wahala dey)
(wahala dey)
[chorus – simi & praiz]
wetin you dey do, wetin you dey do
for my head
(outta my head, girl)
wetin you dey find, wetin you dey find
for my head
(get outta my head)
wetin you dey do, wetin you dey do
for my head
(my head, my head, my head, my head)
wetin you dey find, wetin you dey find
for my head
get outta my head
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu pesado › lirik lagu el rengo del gallo giro – pesado
- kumpulan lirik lagu king louie › lirik lagu full of dat weed – king louie
- kumpulan lirik lagu babado novo cpm 22 › lirik lagu bola de sabão – babado novo & cpm 22
- kumpulan lirik lagu flojdwiro › lirik lagu nuty we krwi – flojd/wiro
- kumpulan lirik lagu possessed by paul james › lirik lagu we welcome you home – possessed by paul james
- kumpulan lirik lagu three guests › lirik lagu know me – three guests
- kumpulan lirik lagu steep canyon rangers › lirik lagu natural disaster – steep canyon rangers
- kumpulan lirik lagu dilademilune › lirik lagu besoins – dilademilune
- kumpulan lirik lagu k master spince seseme › lirik lagu ringa nengua – k master & spince seseme
- kumpulan lirik lagu king gordy › lirik lagu jigsaw – king gordy