lirik lagu selense – simi
lola geti work oh
entrepreneur international
but na soso sleep lola dey sleep
chima no gree open shop
e say na hangover
na everyday oga dey shayo
dem say simi why you too dey complain
tomorrow dey, forget today eh eh oh
igba o b’owo fun anybody laye
gbo temi o araye o
time na money (oh selense)
time na life oh (oh oh oh selense)
time dey run oh dey run oh
use am well (oh selense)
time is precious (oh oh selense)
every second oh (oh oh oh selense)
time na gift oh oh oh oh
use am well oh selense
my sheri sherifa baby
o ni forever twentyone
before she know o o pe thirty (o sherikoko)
she no do the tin wey she want to do
sheri alakori o
na so so procrastination o
dem say simi why you too dey complain
tomorrow dey, forget today eh eh yi o
igba o b’owo fun anybody laye (fun anybody laye)
gbo temi o araye o
time na money (oh selense)
time na life oh (oh oh oh selense)
time dey run oh dey run oh
use am well (oh selense)
time is precious (oh oh selense)
every second oh (oh oh oh selense)
time na gift oh oh oh oh
use am well oh selense
asiko laye o
k’o fe san jaye (oh selense)
time no go cut
e no go stop oh oh oh oh (oh oh oh selense)
make you telli sarafina
johnny and sikiratu (oh oh selense)
make you tell philomina
use am well (oh selense)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dvn4enkx › lirik lagu трэш контент 2 (trash content 2) – dvn4enkx
- kumpulan lirik lagu bendebewegingen › lirik lagu goud shit – bendebewegingen
- kumpulan lirik lagu jovi › lirik lagu jengu – jovi
- kumpulan lirik lagu spike › lirik lagu vara – spike
- kumpulan lirik lagu vroskiii › lirik lagu star – vroskiii
- kumpulan lirik lagu clash parker › lirik lagu nxtlvl – clash parker
- kumpulan lirik lagu felukah › lirik lagu ecc – felukah
- kumpulan lirik lagu the lacs › lirik lagu me and my boys (live) – the lacs
- kumpulan lirik lagu b g knocc out › lirik lagu keep ya strap – b.g. knocc out
- kumpulan lirik lagu carrollton › lirik lagu more now – carrollton