lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu attencion – singah

Loading...

[intro]
uh oh, uh oh, uh oh…
《sing》

comment tu t’ appelles bebe
i just wan know your name uhn, baby je t’aime
elo lo ma je baby?
tell me wetin i go do because i need you more

mon bebe, come hold my hand
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, coco, coco

lemme sing
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
( baby, lemme sing )
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
( woah no )
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
( show dem )
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
yeah, yeah

some other guys them wan touch you
but you no give them face
you no give them no attention ( no attention )
and anytime wey i dey with you
you dey give me peace of mind, you no put me under pressure
when monday no day you go dey
when yawa dey you no go run away
baby no go use me play
i give you loving every night and day
wo, wo
obi chikolobi obi, ay
ada say she go dey for me, eh
sey she go give me all the loving
she no go do me koni koni

mon bebe, come hold my hand
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, coco, coco, yeah

baby please
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
( you know say i need you )
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
( you’re my baby )
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo
( baby, baby )
oh, oh
charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo

mon bebe, come hold my hand ( hold my hand )
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, choco, coco
(charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo )
you’re my chérie, coco, coco
(charoo*roo, charoo*roo, charoo*roo )

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...