lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu money – single tu

Loading...

single tu again o, oh ah yeah!
yak aberé , ikwó !!

it’s a very good morning
me woke up with this feeling of money
no one to call me honey o
everywhere seems so boring, ya know
but i wan flex
i wan cruise, i wana flex but i gat no money
my n*ggas wan flex, they wan kush, they wana flirt but they gat no money
so wie ma guys make una fall in
all ma geez make una ball in
na wey de money dey make we fall out
no matter the weather we go cash out

money ooo, money oo
na wey de money dey makе we go o
money ooo, money oo
na wеy de money dey make we fall in
cos mi i wan pack de money o
i wan chop de money o
mi i wan pack de money i wan spend de money o

money is the root of all evil e
na so dem say
mi i wan flex with de devil eh
na wey dem dey
no dey tell me story eh, na god wey dey give us money eh
no dey tell me story ehh
mi i wan flex, i wan cruise
i wan flex but i gat no money
ma n*ggas wan flex,they wan kush
they wana flirt but they gat no money
so wey my guys make una fall in
all ma geez make una ball in
na wey de money dey make we fall out
sharp sharp we go cash out

money ooo, money oo
na wey de money dey make we go o
money ooo, money oo
na wey de money dey make we fall in
cos mi i wan pack de money o
i wan chop de money o
mi i wan pack de money i wan spend de money o

father please give us money o
cos the street is no longer funny oo!
everybody looks so cunny o
promise and fail na de story o
i wan mansion for ma mother
expensive cars for ma mother
big mansion for ma mother
expensive cars for ma mother
lord i wana live large and i wana be spending
i wana reach out to my people
i wana be a blessing to all ma people
a blessing to ma nation

money ooo, money oo
na wey de money dey make we go o
money ooo, money oo
na wey de money dey make we fall in
cos mi i wan pack de money o
i wan chop de money o
mi i wan pack de money i wan spend de money o
money ooo, money oo
na wey de money dey make we go o
money ooo, money oo
na wey de money dey make we fall in
cos mi i wan pack de money o
i wan chop de money o
mi i wan pack de money i wan spend de money o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...