lirik lagu always – skales
[intro:]
tee di di di di di di di di di di di
it’s davido
tee di di di di di di di di di di di
skales
obo baddest
s to the k
(spellz!)
[chorus:]
see this loving wey i get, e go take away your sorrow
see this loving wey i get, e go dey until tomorrow
see this loving wey i get, take the lead and i’ll follow
baby always, always o
[verse 1: skales]
yeah… my toyin tomato, my sweetest potato eh eh
abeg just corporate o, omoge wa ka collabo eh eh
come be my portrait o, i like your sexy figure 8 o eh eh
you make me prostrate o, come be my own date o
if na money you want i got it… ah eh i garrit
if na shopping you want i got it… ah eh i garrit
if na visa you want i got it… ah eh i garrit
baby always, always ooo
[chorus (2x)]
[verse 2 – davido]
i‘m ready to go very far for your love, far afar
let’s have a good time baby girl turn it up, turn it up
i love your behind, you got to be mine… ooshey
give me a chance, to have this dance…
say you want, even na money know say i no dey manage
what you want, if na love you know say i carry package
baby girl you say you want, even na to travel
you say we go travel go everywhere
i don buy her what she want…
ehh baby i buy you all thing, what she want
[chorus (2x)]
[brigde – davido]
baby always always, wait and i go purchase
girl i gbadun your waist o, baby girl just rotate o
and i no dey complain, we go dey the front page
baby always, always ooo
[hook – skales]
omo toh fine o, toh fine o, toh fine o, toh fine o
omo toh set o, toh set o , toh set o, toh set o
omo toh sweet o, toh sweet o, toh sweet o
i go love you always, always o
[repeat chorus (2x)]
[outro:]
(suka sounds… spellz)
baby always, always ooo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu presby rhymez › lirik lagu nadie como tú – presby rhymez
- kumpulan lirik lagu steve miller band › lirik lagu the joker (single version) – steve miller band
- kumpulan lirik lagu pachi › lirik lagu no hay dos – pachi
- kumpulan lirik lagu sk4llspl1tter › lirik lagu i don’t say what i see – sk4llspl1tter
- kumpulan lirik lagu karamel19 › lirik lagu viesj – karamel19
- kumpulan lirik lagu buds › lirik lagu amnésie – buds
- kumpulan lirik lagu lara serrano › lirik lagu palchi più alti – lara serrano
- kumpulan lirik lagu monster high › lirik lagu not how our story goes – monster high
- kumpulan lirik lagu smack huclberry › lirik lagu tak jo – smack & huclberry
- kumpulan lirik lagu mlado void › lirik lagu голод (hunger) – mlado void