
god is good - skales lyrics
pre*chorus
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big man go announce us o
(get out here)
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big man go announce us o
(get out here)
chorus
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
verse 1
ring ring for my celly
all my bills up and i swear i never ready
this one na double wahala
like my name oritse femi
rain wey dey fall my side e too heavy
i say man never chop finish drop plate o
when my pregnant girl bring her mandate o
plenty kasala for ground make me suffocate o
all the people i dey owe want an update o
edumare bless me o
so i can flex on them
so i can ball on them
increase me o
so i can do without friends
who did nothing when i called on them
chorus
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
verse 2
no let them use me as failure example
make them dey look me from a different angle
you wanna give me something difficult to handle
give me the courage to carry it ye
edumare bless me o
so i can flex on them
so i can ball on them
increase me o
so i can do without friends
who did nothing when i called on them
pre*chorus
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big men go announce us o
(get out here)
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big man go announce us o
(get out here)
chorus
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
Random Song Lyrics :
- bhoot banega - muhfaad lyrics
- never break heart - eric church lyrics
- kujujur,maafkanku - anjar ox's lyrics
- violet snow - 結城アイラ lyrics
- satellite - the high lyrics
- uh huh* - snow tha product lyrics
- friend of mine - jvck james lyrics
- 愁滋味 little sorrow (簡體字/simplified characters) - sophy 王嘉儀 lyrics
- stoppa mig - the honeypies lyrics
- stay at home to save the world - ferdinand lyrics