lirik lagu god is good – skales
pre*chorus
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big man go announce us o
(get out here)
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big man go announce us o
(get out here)
chorus
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
verse 1
ring ring for my celly
all my bills up and i swear i never ready
this one na double wahala
like my name oritse femi
rain wey dey fall my side e too heavy
i say man never chop finish drop plate o
when my pregnant girl bring her mandate o
plenty kasala for ground make me suffocate o
all the people i dey owe want an update o
edumare bless me o
so i can flex on them
so i can ball on them
increase me o
so i can do without friends
who did nothing when i called on them
chorus
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
verse 2
no let them use me as failure example
make them dey look me from a different angle
you wanna give me something difficult to handle
give me the courage to carry it ye
edumare bless me o
so i can flex on them
so i can ball on them
increase me o
so i can do without friends
who did nothing when i called on them
pre*chorus
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big men go announce us o
(get out here)
owu no go blow us o
(get out here)
poverty no go wound us o
(get out here)
person no go loot us o
(get out here)
big man go announce us o
(get out here)
chorus
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
oluwa’aje kori mi wu
olo’un maje ki ‘na mi ku
me sef i wan shine my 32 eh
i wan show them say god is good o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu spectr › lirik lagu mocking birds in my ear – spectr
- kumpulan lirik lagu joao faria › lirik lagu chasing stars – joâo faria
- kumpulan lirik lagu kid cudi › lirik lagu confused! (acoustic version) – kid cudi
- kumpulan lirik lagu jay2thekim › lirik lagu quarantine party – jay2thekim
- kumpulan lirik lagu simon finn › lirik lagu the courtyard – simon finn
- kumpulan lirik lagu killie › lirik lagu 先入観を考える (thinking about preconceptions) – killie
- kumpulan lirik lagu your neighbors › lirik lagu hallmarks – your neighbors
- kumpulan lirik lagu tom angelripper › lirik lagu wir trinken wenig – tom angelripper
- kumpulan lirik lagu kinda blue hwa sa › lirik lagu i can’t make you love me – kinda blue & hwa sa
- kumpulan lirik lagu young konon › lirik lagu змирись (get over it) – young konon