lirik lagu “beautiful” – skay.com
verse 1: hey lady
can i have a minute of your time
sweet lady
you are so fine and you look so fly
oh baby
the way you look tonight omo you dey make bad man
don dey craze o , make me dey go insane
refrain : the way you look tonight
you dey set my body on fire (omo)
i swear i no go lie you dey make me wan retire
you dey k!ll me with your smile o ( omo to shun )
girl you look so fly o ( omo to shun )
i dey feel your vibe o, i dey gbadun your style o
chorus: the way you look omo
you dey make me dey wantin you ( dey wantin you )
as i dey ask for more he dey make me dey loving you
na true love no be lie ( haaaabaa )
your beauty na die iyaaaaaaaa
you dey make badman dey craze for your love eeee
opo gaan omo opo gaan ( 3x)
you look so beautiful
opo gaan omo opo gaan ( 3x)
i dey feel your vibe o
you dey make me dey wanting you
verse 2: s-xy lady ( omo )
the way you dey do
i dey wanting you more & more o
(wanting u more& more o o)
the way you look tonight
you dey set my body on fire (omo)
i swear i no go lie you dey make me wan retire
you dey k!ll me with your smile o ( omo to shun )
girl you look so fly o ( omo to shun )
i dey feel your vibe o, i dey gbadun your style e
chorus: the way you look omo
you dey make me dey wantin you ( dey wantin you )
as i dey ask for more he dey make me dey loving you
na true love no be lie ( haaaabaa )
your beauty na die iyaaaaaaaa
you dey make badman dey craze for your love eeee
opo gaan omo opo gaan ( 3x)
you look so beautiful
opo gaan omo opo gaan ( 3x)
i dey feel your vibe o
bridge: dakun je gbe e lole mi (walalai )
kalo jaiye ori wa ( falala )
omoge to rewa (walalai )
i will show you love i give you more
oya make we go see your daddy
turn around make you see my mummy
i go show you love
i will give you more ooo
chorus: the way you look omo
you dey make me dey wantin you ( dey wantin you )
as i dey ask for more he dey make me dey loving you
na true love no be lie ( haaaabaa )
your beauty na die iyaaaaaaaa
you dey make badman dey craze for your love eeee
opo gaan omo opo gaan ( 3x)
you look so beautiful
opo gaan omo opo gaan ( 3x)
i dey feel your vibe o
you dey make me dey wanting you
click on the link to download
https://soundcloud.com/d-ckson-martins-oluwasegun/beautiful
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu fee › lirik lagu greatly to be praised – fee
- kumpulan lirik lagu zane williams › lirik lagu christmas feels like christmas again – zane williams
- kumpulan lirik lagu anna oxa › lirik lagu ‘o sole mio – anna oxa
- kumpulan lirik lagu twang and round › lirik lagu pour another round – twang and round
- kumpulan lirik lagu би 2 bi 2 › lirik lagu тема века (theme of the century) – би-2 (bi-2)
- kumpulan lirik lagu george clinton › lirik lagu atomic dog (single version) – george clinton
- kumpulan lirik lagu zabson › lirik lagu no prowo – żabson
- kumpulan lirik lagu realrose › lirik lagu lil baby – freestyle [rose remix] – realrose
- kumpulan lirik lagu maiara maraisa › lirik lagu saudade do meu mô – maiara & maraisa
- kumpulan lirik lagu serenity in murder › lirik lagu the rule – serenity in murder