lirik lagu baddest boy (remix) – skiibii
[intro: davido]
baddest
run check, oh ah
skiibii wo wo wo woah
[verse 1: davido]
bad belle lo po laye (shekpe)
kehinde le joju taiye (owh)
olohun ma gbe mi fun aiye
obo tii gbe won sare
who dey check am?
(men dey)
ton ba gbemu, we go reck am
(number)
7 david bechkam
and nothing fit to shake my mental
don’t come close without permission
men dey, wey get metal
nothing wey go gbe mi condition
e’sho dey, i no get alumi
[chorus: skiibii]
baddest boy
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dеy see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dеy call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah*yeah
baddest boy (baddest boy)
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah*yeah
[verse 2: skiibii & davido]
shey you no dey fear face?
shey you say you get craze?
because i gentle, you wan dey take sp*ce
shey you know i get taste? (huh*uh*uh)
you go chop
nigerian koboko
straight from magodo
o ma ki’gbe “mor’ogo”
giddem, giddem, slow*slow
[chorus: skiibii]
baddest boy
emi gan biggest boy
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah*yeah
baddest boy (baddest boy)
emi gan biggest boy (biggest boy)
now, i chikkylaka in my toy
fine boy l’omo gan
shey you no dey see say i no get joy
now, i no get joy
look am, dem dey call me baddest boy
ahh, baddest boy, yeah*yeah
[outro: skiibii]
you go chop
nigerian koboko
straight from magodo (magodo)
o ma ki’gbe “mor’ogo”
giddem, giddem, slow*slow
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu starley › lirik lagu one of one – starley
- kumpulan lirik lagu michael dion › lirik lagu this is for ya – michael dion
- kumpulan lirik lagu frvrfriday › lirik lagu strangers* – frvrfriday
- kumpulan lirik lagu salem jr › lirik lagu straight outta cairo – salem jr.
- kumpulan lirik lagu el talibany › lirik lagu te busco – el talibany
- kumpulan lirik lagu cr exa › lirik lagu v& n& r& – cr exa
- kumpulan lirik lagu dj telmogo kid mess agxsh › lirik lagu en diez – dj telmogo, kid mess & agxsh
- kumpulan lirik lagu joe veras › lirik lagu amor virtual – joe veras
- kumpulan lirik lagu jeremy renner › lirik lagu live for now – jeremy renner
- kumpulan lirik lagu skatebitch › lirik lagu банкомат (atm) – skatebitch