lirik lagu i’m on fire – slim burna
eh…yo
nanana..na..na
(verse 1)
no be lie
the struggle i don see and the bad things wey i don see with my eyes
the pleasure and pain, all na part of life
play them my tape, tell them to come inside
i’ma survivor
(chorus)
cuz i’m on fire (2x)
cuz i’m on fire (4x)
(verse 2)
check see see
oya give me canoe eh
cuz i wan cross this water eh
canoe eh
cuz i wan cross this water eh
they wanna to stop me and i no fit die
wanna hold my wings and i still de fly
i’m on fire (i’m on fire)
they wanna to stop me and i no fit die
wanna hold my wings and i still de fly
cuz i’m on fire (i’m on fire)
the girls dem gimme dutty wine
baby girl u giving me that dutty dutty wine
girl i wonder whether you don remove your spine
see i really wanna touch it and i want your behind
(chorus)
(verse 3)
i’m on fire, sey na me wey dey steal the show
see i’m on fire, sey na me wey dey steal the show
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me aii
(chorus)
slim burna
(laugh)
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu drake bell › lirik lagu highway to nowhere (acoustic version) – drake bell
- kumpulan lirik lagu тони раут toni raut › lirik lagu underdog – тони раут (toni raut)
- kumpulan lirik lagu luvhurz › lirik lagu watch what i do – luvhurz
- kumpulan lirik lagu ezra glatt › lirik lagu coming of age – ezra glatt
- kumpulan lirik lagu nugat barsky › lirik lagu ten toes – nugat & barsky
- kumpulan lirik lagu f43 › lirik lagu scarecrow – f43
- kumpulan lirik lagu div3s › lirik lagu don’t be silly – div3s
- kumpulan lirik lagu cokelat › lirik lagu dilema – cokelat
- kumpulan lirik lagu d3adguyy › lirik lagu sportcar – d3adguyy
- kumpulan lirik lagu the haileys › lirik lagu trouble – the haileys