lirik lagu faaa – slimfeez
ara ra
oro roro
ara ra
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
oya pop the kush take the pain of yesterday away
i want to feel okay loje kin sha ma jewe
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
you know say me i no dey sell
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
oga me i no wan go cell o
bcos you no fit think wetin i dey think
if i don shack my thing you no sing wetin i dey sing
make i no lie you no fit see wetin i see
oluwa lo dewe no be say me i dey sin
i love this feeling kush is healing
you still dey ground me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
i love this feeling kush is healing
you still dey ground but me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
won sope tani mofi jo moni mo fi jo anikulapo
mofi jo fela kuti
won sope tani mojo mo sope mo jo anikulapo
arara ra ra ra o eh eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu babakam › lirik lagu ma commu – babakam
- kumpulan lirik lagu lil misix › lirik lagu ugly – lil misix
- kumpulan lirik lagu miklo dnk › lirik lagu jacob ditzel stil* – miklo (dnk)
- kumpulan lirik lagu lukah › lirik lagu shutters – lukah
- kumpulan lirik lagu khari › lirik lagu last wound – khari
- kumpulan lirik lagu autumn › lirik lagu loko! – autumn!
- kumpulan lirik lagu m4t4 vamp › lirik lagu canada spleen. – m4t!4$ vamp
- kumpulan lirik lagu key watch › lirik lagu fujishock 13% – key watch
- kumpulan lirik lagu raegun › lirik lagu vices – raegun
- kumpulan lirik lagu biske › lirik lagu handling a dildo part 2 – biske