lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu w h e r e ‘na dey – smallzie

Loading...

[verse 1]
half of my life, i have been spent seeking knowledge in a school/ but my teachers no teach me how-to-make money on the low/
plenty issues got this man going crazy for the dough/
i wish they told me wetin eye go see/ before man go blow

but they don’t know, they don’t know sh-t niqqa
5 years of hustling; finally hit that 1 milla/ as e dey hot, baba god – it can only get better/ god dey; focus dey…and with time iyawo go dey…for realer!

the kind iyawo for me, go fine with a street ot/ that type wey go kan bail me, even if ake don hold me/ that type wey carry eru – you know – issa big -sset/
awon temi with the same mindset; wey na dey…

[chorus]
awon temi nigboro tun da – where’na dey (yeh!) / awon to n gba on a regular – where’na dey yeh awon independent hustlers – where’na dey (yeh!) / self-made nikkas, writing checks – where’na dey

where’na dey, where dem dey (yeh) omo where’na dey….awon temi ton gba on a regular

[verse2]
-we just got paid mhen! it is about to go down; triple x style-

yeah yeah yeah
na so dem boys enter stack with about a million gees/ we go chop your eye, then chop your girl sef and collect receipt/ but we don’t want to keep-her, cos de gea still dey my team/ hey back it up, hey back it up heyyyyy nice one…

na so she shake am, for the men to spend the mulla/ take home price is nothing/ she go end up with the highest bidder/ mhen that azz is everything! what is this that i am what i’m seeing, won ti gbe/ po si wo le de, omo wan ti gbe hey

brother hold you girl well..
when you seee my men with their belly bulging, and neck all shiny;
and the pockets fat like…that sumo wrestler in the early 90s
just stop the fronting, come play with daddy, plenty owo yapa, just grab your copy…

[chorus 2]
awon temi nigboro tun da – won ti dey (yeh!) / awon independent hustlers – won ti dey (yeh!) /awon to n gba on a regular – won ti de (yeh!)/ self-made niqqas, writing checks -won ti dey

won ti dey, won ti dey; yeh won ti dey omo won ti de/ awon to n gba on a regular ti dey – won ti dey/ yeh e h eh eh won ti dey, omo won ti dey, won ti dey yeeh won ti dey e, omo won ti dey

[outro]
wan ti dey hey, omo wan ti dey…awon temi lati mile 2 won ti gbe de/ awon ti ‘kure naa gbesin wo le/ ha to ba lowo lowo, my guy fi sere

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...