lirik lagu odo – smart khiddy
i getti girl for ghana
the girlie fine, my baby getti fine face o
i tell her baby give me love o
and she tell me say her mama must to know
odoyewe girl is like i’ve seen you before
the way you whyne your waist baby open the door
odoyewe girl is like i’ve seen you before
the way you whyne your waist baby open the door
if you give me this love
i no go ever do like other boys
and if you give me this love
i no go ever do you like other boys
fine girl give me that love
give me that sweet love
odo i’m losing up my mind
odo i can’t just explain
odoyewe girl is like i’ve seen you before
the way you whyne your waist baby open the door
odoyewe girl is like i’ve seen you before
the way you whyne your waist baby open the door
if you give me this love
i no go ever do like other boys
and if you give me this love
i no go ever do you like other boys
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mr groove › lirik lagu boss muzik part 2 feat pg and leona harper – mr. groove
- kumpulan lirik lagu bredholt › lirik lagu blaa ord. – bredholt
- kumpulan lirik lagu christian nodal › lirik lagu aquí abajo – christian nodal
- kumpulan lirik lagu declan mckenna › lirik lagu daniel, you’re still a child – declan mckenna
- kumpulan lirik lagu icowesh › lirik lagu nlnlr – icowesh
- kumpulan lirik lagu meat beat manifesto › lirik lagu no purpose no design – meat beat manifesto
- kumpulan lirik lagu xloudy › lirik lagu space demon – xloudy
- kumpulan lirik lagu halsey › lirik lagu halsey – castle (traduzione italiano) – halsey
- kumpulan lirik lagu kardia › lirik lagu money in the grave – kardía
- kumpulan lirik lagu vinss › lirik lagu ne m’attend plus – vinss