lirik lagu detty detty – sodar
marlians
intro!
who be the new kasta
new kasta
see men star
now dem don cast her
call her the s*m*n star
e don pass
compass star
now she don join dem
oya after the semester
u no go house
u dey stick around
like whatsapp sticker
who be the new kasta
new kasta new kasta
call her the new kasta
oya show me the new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
kele show me the nеw kasta
new kasta new kasta
shey u bе new kasta
oya tag a new kasta
new kasta new kasta
dem don use her
now dem don high her oya
enjoyment no fit to pass you by
girl u are bad(girl u are bad)
daddy and mommy send u to school
now u dey lack
small boy don call u
u don carry purse dey follow(follow follow)
wetin be ya own now
dem don use u and dem don cast u
call her the see men star
new kasta new kasta
shey na u be the new kasta
call her the new kasta
new kasta new kasta
now dem don cast her
oya call her the new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
oya show me the new kasta
tag a new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
marlians
over
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu paige calico › lirik lagu arm candy – paige calico
- kumpulan lirik lagu rost › lirik lagu l’écho du silence (sdf) – rost
- kumpulan lirik lagu f fi › lirik lagu vapaa – f (fi)
- kumpulan lirik lagu embryo › lirik lagu side track – embryo
- kumpulan lirik lagu julian › lirik lagu soundcheck – julian
- kumpulan lirik lagu brandom horth and cam wales › lirik lagu fight back – remixed by neffex – brandom horth and cam wales
- kumpulan lirik lagu breaking wheel michigan band › lirik lagu nothing is tragic, everything is unreal – breaking wheel (michigan band)
- kumpulan lirik lagu alkpote › lirik lagu intro – alkpote
- kumpulan lirik lagu 279tyler › lirik lagu plays freestyle – 279tyler
- kumpulan lirik lagu babarr › lirik lagu tony – babarr