lirik lagu turn me down – sodarbeats
Loading...
turn me down lyrics
tell me why you want to do me like this girl
why you want to run me like this girl
why you want to turn me down like this
why you no wan hear me out like this girl
me i be no small pikin for your eyes
why be say you wanna use my head like this
saying all your silly things
saying say you like that
turn me down
why you wanna turn me down
if you no like me tell me now
me i be a gentleman
everybody see me i’m a classic man
everybody see me i’m a coded man
me i gat n0body supporting now
forget about the thing wey them dey yan
turn mе down
why you wanna turn me down
if you don’t like me tеll me now
why you wanna waste my sweet sweet time
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu clayco baby › lirik lagu hated me – clayco baby
- kumpulan lirik lagu taina bra › lirik lagu sonhos – tainá (bra)
- kumpulan lirik lagu piast › lirik lagu fm – piast
- kumpulan lirik lagu daj › lirik lagu stainless – daj
- kumpulan lirik lagu letepathys › lirik lagu romantic – letepathys
- kumpulan lirik lagu joni mitchell › lirik lagu god must be a boogie man [shadows and light] – joni mitchell
- kumpulan lirik lagu letepathys › lirik lagu let’s go to the sea – letepathys
- kumpulan lirik lagu hector rico › lirik lagu mujer diabla – hector rico
- kumpulan lirik lagu sarah zucker ben zucker › lirik lagu ça va ça va – sarah zucker & ben zucker
- kumpulan lirik lagu as poderosas › lirik lagu sequência de toma toma – as poderosas