lirik lagu boost – soft
|intro|
it’s your boy dakolo soft on this one you know
(laughs)
i remember that year wey we dey go school late wey them dey flog us
with doctor do good
but we thank god you know
so far so good (listen)
|verse|
dakolo me na rapper
me i no be wrapper (never)
runs girls dey walka
some say dem won wear kappa (wear na)
say na imm dey trend
your friend wear so must you wear
guy me no fit pretend
i swear down me time dey near (near oh)
boys go fit do anything for the money (sele)
na who say e no hear the story of odi money
(oya tell us)
when i first start rap
some say bei kpo tuba o
na god don make things dey lap
dem dey say bei wo tubo o
|chorus|
everywhere go burst x2
even for their domot
day go break everywhere go burst
|verse|
okay, right now i’m very happy
some dey press phone
while some dey press lappy (abeg oh)
but all the same all follow for motivation
your girl wan take me like her medication
she said her name is joy
but her friends call her happiness
what is the difference
bulou embele nai cause happiness
you go lie finish still dey put true to god
no worry my guy we don hear
you are good to go (muu)
don’t tell me up till now you still dey do 2go
who dey purge no dey choose toilet
my guy you know
|chorus|
everywhere go burst x2
even for their domot
(e go be like film for their eye)
day go break everywhere go burst
|outro|
day go break everywhere go burst
like blom blom burst
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bigone 빅원 kor › lirik lagu 바람이 나를 안을 때 (windy day) – bigone (빅원) (kor)
- kumpulan lirik lagu kid mos › lirik lagu imagine – kid mos
- kumpulan lirik lagu josie dunne › lirik lagu point – josie dunne
- kumpulan lirik lagu allan rayman › lirik lagu lost springs – allan rayman
- kumpulan lirik lagu ys1 › lirik lagu askeladden – ys1
- kumpulan lirik lagu m brownie disson › lirik lagu contigo – m. brownie & disson
- kumpulan lirik lagu nachi › lirik lagu flower, sun, & rain – nachi!
- kumpulan lirik lagu найтивыход naitivihod › lirik lagu спички (matches) – найтивыход (naitivihod)
- kumpulan lirik lagu flyact › lirik lagu reload – flyact
- kumpulan lirik lagu jeremy camp › lirik lagu walls come down – jeremy camp