lirik lagu anointing – solidstar
you see me, you see me dey spend my cash
my cash
ororororo
anywhere me go dem dey clear my road
my road
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
anointing (repeatedly)
omo no go there oh
hold it
im from aj city so i no dey le oh
oh no
see my head dey there oh
oh no
you won bring it down
omo ma lo be oh
obe oh
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
ay na anointing
who no go no go know
i don go, i see and i know
no be play omo no be joke
you paying your bills
today you know na anointing
see my brother i say na anointing
mhmm na anointing
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
anna na na no (6x)
anointing
i know say i get the anointing
if you know say you get the anointing
ay me get the anointing
and i know say you get the anointing
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu 904graveway › lirik lagu red/blue – 904graveway
- kumpulan lirik lagu lucio dalla › lirik lagu mondo di uomini – lucio dalla
- kumpulan lirik lagu floe › lirik lagu match – floe
- kumpulan lirik lagu oslo ibrahim › lirik lagu dance the night away – oslo ibrahim
- kumpulan lirik lagu emmv › lirik lagu death wish – emmv
- kumpulan lirik lagu tentional › lirik lagu indefinitely and beyond! – tentional
- kumpulan lirik lagu lil best › lirik lagu inveja (part. cj) – lil best
- kumpulan lirik lagu finnyboiflayva › lirik lagu shallow – finnyboiflayva
- kumpulan lirik lagu ayers graye › lirik lagu hatred – ayers graye
- kumpulan lirik lagu kaizer › lirik lagu bleed – kaizer