lirik lagu girlfriend – solidstar
s*xy baby will you be my girl friend
its been long have been watching closely
would you be my girlfriend ah
other girls dem be busy body baby girl no mind dem
and i go waka every where with you no lele
if you would be my girlfriend
i kiss you every morning kiss you all day
me and you all the way
give it to you so hard, if you be my girlfriend oo
i kiss you every morning kiss you all day
me and you all the way
give it to you so hard, if you be my girlfriend oo
my girlfriend
will you be my girlfriend oohhh
my girlfriend
won’t you be my girlfriend
ohhh ahhh
oh girlfriend wetin dey for my mind
i dеy reason you plenty plenty somеtimes
i dey wonder why, why you no dey comply
if you call me now me i be make you feel alright
can the girl dem know me, all the girls dem sugar
girl dem say me i d real don dada
oba mi o sa mo bi o n se sele
she feeling me i know her welle
i kiss you every morning kiss you all day
me and you all the way
give it to you so hard, if you be my girlfriend oo
love you every morning love you all day
me and you all the way
give it to you so hard, if you be my girlfriend oo
my girlfriend
will you be my girlfriend oohhh
my girlfriend
won’t you be my girlfriend
ohhh ahhh
my girlfriend
will you be my girlfriend oohhh
my girlfriend
won’t you be my girlfriend
oh lawd of his mercy, solid star
oluwaburna ooo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu quincelu › lirik lagu aggressive poetry – quincelu
- kumpulan lirik lagu enterprise earth › lirik lagu sus cibum – enterprise earth
- kumpulan lirik lagu jet 2 › lirik lagu how can it be – jet 2
- kumpulan lirik lagu lv baby › lirik lagu team spirit (feat. slvter) – lv baby
- kumpulan lirik lagu talons › lirik lagu work clothes – talons
- kumpulan lirik lagu liz vice › lirik lagu the source – liz vice
- kumpulan lirik lagu bodylove › lirik lagu do not disturb – bodylove
- kumpulan lirik lagu wagner roberto › lirik lagu honra e glória – wagner roberto
- kumpulan lirik lagu tsunami viii › lirik lagu comma – tsunami viii
- kumpulan lirik lagu hyde rapper › lirik lagu love story(complete) – hyde (rapper)