lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lala – solidstar

Loading...

lala (repeatedly)
watini watini wan tintin
you put all your bad impulse in one thing
which kind life be this
kind life be this
make i live the way i like
im not sending, im just living
the way i choose to live
i just want be me
me me ah ah
ah ah
n0body wey no get tutu
shey you go say you no dey popo
theres one thing good about you
and nine things bad about you
n0body wey no get bad side
at times e go do anyhow
ayo wey, maybe my way
so i no go fit satisfy you ah
the truth be say everybody won try to colonise eachothеr
dem believе say the kind of life wey dem dey live
it good pass another
and no be say they are better than you
dem just want to take you under
however no bother i love my life
my life, my life
lala (repeatedly)
watini watini wan tintin
you put all your bad impulse in one thing
which kind life be this
kind life be this
make i live the way i like
im not sending, im just living
the way i choose to live
i just want be me
me me ah ah
ah ah
just say whatever you like
and you can do whatever you want
im living my life, im making it
spitting reality on this beat
say whatever you like
and you can do, whatever you want
im doing what i know what to do
fine pop on the beat im k!lling you
the truth be say
i want to say
im not perfect, n0body too perfect
you wear polo
you begin dey judge another man
because he wear jacket
and because of say
you see me for trace
i dey do my things for red carpet
you won target, but no bullet
no bullet
lala (repeatedly)
watini watini wan tintin
you put all your bad impulse in one thing
which kind life be this
kind life be this
make i live the way i like
im not sending, im just living
the way i choose to live
i just want be me
me me ah ah
ah ah
lala (repeatedly)
watini watini wan tintin
you put all your bad impulse in one thing
which kind life
be this kind life
im just eh eh, the way i eh eh
yeah na na
yeah nana
ah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...