lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mama – solidstar

Loading...

just the other day wey me dey smoke for sh*tta
sipping on something so the boy fit think well o
you gat to keep the fire burning ah
man no die and man no routine ehhh
mama brukutu mama, oni gele sempe
mama brukutu mama mama
i just come back from panya
and i get a lot of things a lot of thing i wanna give to you
me get a lot of things, a lot of things i don buy for you
your prayer keeps me going on
money don dey show
now them don dey watch me for tv oh mama
we dey k!ll all the show
now we are balling all the way from lagos to london
when me see pretty girls dem shake up their bum bum
mama brukutu mama, oni gеle sempe
mama brukutu mama mama
i just comе back from panya
and i get a lot of things a lot of thing i wanna give to you
me get a lot of things, a lot of things i don buy for you
h*llo mummy, mummy how far now
account number make i do that transfer now
abi you want make i use am buy car now
i have band am a rap star now
but ke mama gbadura fun omo yin folarin oo
eba mi pray kin le ri omo gidi marry o
select life o ju ka ma saiye ka ma peff
make karashika no go put me for wahala sef
daddy nko his he proud of me
cause little **** no fit give me this kind of money
i want make you travel, se ro pe mon paaro ni
i go buy mansion, swimming pool ni parlour mi
just the other day wey me dey smoke for sh*tta
sipping on something so the boy fit think well o
you gat to keep the fire burning ah
man no die and man no routin ehhh
mama brukutu mama, oni gele sempe
mama brukutu mama mama
i just come back from panya
and i get a lot of things a lot of thing i wanna give to you
me get a lot of things, a lot of things i don buy for you ohh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...