lirik lagu shokor – solidstar
shaba, solidstar
o she be the judge, i be the case
we can’t do without each other
we stick together
she be the hammer, i be the nail oo we can’t do without each other
we stick together
my girl too fresh shokor
she fit to make a pastor to turn up
that girl too bad shokor
she fit to make a prophet to mess up, eh
i no dey see no other girl o wetin i want, eh
o baby carry everything o wetin i want
hmm, so many girls dem s*xier but na you wey s*xy pass, eh
my baby carry everything wetin i dey find
o she be the judge, i be the case
eh, we can’t do with each other
we stick together (yeah)
she be the hammer, i be the nail oo
we can’t do without each other
we stick together
my girl too fresh shokor
she fit to make a cripple to standup
that girl too bad shokor
she fit to your boyfriend to mess up
baby ikwara muwe ikwara muweee
i love to love you baby
i no go tire pretty lady
ikwara muwe ikwara muweee
my baby carry everything wetin i dey find
oooh
eh eh eh
uh uh uh
we can’t do without each other
we stick together
(yeah)
she be the hammer, i be the nail oo
we can’t do without each other
we stick together, eh
i no dey see no other girl o wetin i want, eh
o baby carry everything wetin i want hmm, so many girls dem s*xier but na you wey s*xy pass, eh
my carry everything o wetin i dey find
oooh
eh eh eh
uh uh uh
eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jovelina perola negra › lirik lagu água de poço – jovelina pérola negra
- kumpulan lirik lagu das moped › lirik lagu viel zu lang – das moped
- kumpulan lirik lagu norah jones › lirik lagu it came upon a midnight clear – norah jones
- kumpulan lirik lagu car lease › lirik lagu car lease affiliation rides of a particular assistance provider – car lease
- kumpulan lirik lagu clelia › lirik lagu problèmes – clelia
- kumpulan lirik lagu frenzo harami › lirik lagu chal mere naal – frenzo harami
- kumpulan lirik lagu june megalodon x roll blunt › lirik lagu jewel mega – june megalodon x roll blunt
- kumpulan lirik lagu neil finn paul kelly › lirik lagu winter coat – neil finn & paul kelly
- kumpulan lirik lagu ssg splurge › lirik lagu karrueche – ssg splurge
- kumpulan lirik lagu john lee hooker › lirik lagu t.b. sheets – john lee hooker