lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu silicon – solidstar

Loading...

dadada jinja jo ahhh
ye ye oh
the way the girl dem shake up their big bum bum
some of dem real and some of dem silicon
bad girl dem take me attention go
i will sell everything and carry iyabo go
girl pick up your clothes and turn up with me
i get loud roll up with me
burn up burn up burn up kilamity
my baby gimme that pretty girl pose
abegi give me that your bad girl look o
na you be my rhythm and blues
oh baby na you be the base for my beat o eh
my guys dem na you wey dem wanna know
na you wey dem wanna know
the man dem na you wey dem wanna know
na you wey dem wanna know
the girl dem shake up their big bum bum
some of dem real and some of dem silicon
bad girl dem take me attention go
i will sell everything and carry iyabo go
all my life have been loving the big bum bum eh
everyday na you dey rock my world you know
with you big bum bum eh
badaman yeah she loving
badaman anytime i come she a loving
see everyday she see me she say my father lord
my mada man she wan see my badaman
iwele all my girls dem love me baby
fine girl tuwele she say she wan call me pappy
my guys dem na you wey dem wanna know
na you wey dem wanna know
the man dem na you wey dem wanna know
na you wey dem wanna know
the girl dem shake up their big bum bum
some of dem real and some of dem silicon
bad girl dem take me attention go
i will sell everything and carry iyabo go
the girl dem shake up their big bum bum
some of dem real and some of dem silicon

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...