lirik lagu ogbon – sonorous
(intro )
like basically i can’t really explain
but the same time weytin i go do
na to thank god
as e happen i know no sef walai
(verse 1 )
i don wanna be a late comer
even though my teacher no understand
say the hold up wey catch me tie rapper
i be that same gee from gutter
so many downfall many big format
wey dem install for my head
but i still survive
(hook )
ko so ogbon to le da
ko is wa to le wu
say to make am na taboo
brother man don’t take me for a fool
ko so ogbon to le da aaa
ko si wa to le wuuuuu
to le wu uuuuuu
don’t take me for a fool
(chorus)
more aiye mo safun aiye
won ni kin farabele sala aiye ×4
verse 2
i swear down you can’t understand
so many yawa many sacrifice
e be like say man won to payin
some many shoes then wey no be my size
dey go we dey your back like school bag o
ogbeni see na lie dem too bad o
for their face you be dush bag o
so malo gbe won so ri like a durag o ×2
(trumpet )
(hook )
ko so ogbon to le da
ko si wa to le wu
say to make am na taboo
brother man don’t take me for a fool
ko sogbon to le daaa
ko is wa to le wuuuu
to le wu uuuuuu
don’t take me for a fool
(chorus)
more aiye mo safun aiye
won ni kin farabele sala aiye ×4
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu latenightjace › lirik lagu agent zero – latenightjace
- kumpulan lirik lagu young don the sauce god › lirik lagu it could be worse – young don the sauce god
- kumpulan lirik lagu jovem saga › lirik lagu yves saint laurent – jovem saga
- kumpulan lirik lagu ryn abvert › lirik lagu wanted u (i won’t break ur heart) – ryn abvert
- kumpulan lirik lagu jennifer hudson › lirik lagu memory (one world: together at home) – jennifer hudson
- kumpulan lirik lagu dirtyiceboyz › lirik lagu hustler – dirtyiceboyz
- kumpulan lirik lagu onlym x blahza › lirik lagu perfect – onlym x blahza
- kumpulan lirik lagu ponte do forro › lirik lagu quando o grave bater – ponte do forró
- kumpulan lirik lagu cazasuja › lirik lagu introdução – cazasuja
- kumpulan lirik lagu da ice › lirik lagu ぼくのキセキ (my miracle) – da-ice