lirik lagu eko – soti
[hook]
we no get work but de pay us
we no get love for the neighbors
we de chase money no favors
everyday life for lagos
sleep wake up grind turnup x8
[verse 1]
l a g o s state
u can’t live here if u no get crase
and u no fit survive with ur own template
cos them no send u if u no get pay
grand pa u de form daddy yo
u no carry come but u wan carry go
mai barrow shey u wan carry load
for hip hop hurray u de dance awilo
eko b d place of life
cos the city don’t sleep whether day or night
water de scarce and dem no bring light
but no matter as e be we go de alright
[hook]
we no get work but de pay us
we no get love for the neighbors
we de chase money no favors
everyday life for lagos
sleep wake up grind turnup x8
las gidi wey we de e b jungle
even if ur name no b smith u go humble
u go vex u go flip till u tumble
and if u no get mind u go fumble
[verse 2]
some days we de pray for rain
and when d rain fall e de rain for days
everybody de sharp p-ss razor blade
dem de hustle for d bread plus mayonnaise
so whether u b king u b artiste or u live around the vi axis wetin u no fit escape b d traffic
qase on d beat oya dance it
[bridge]
eko , there’s no place like eko
[hook]
sleep wakeup grind turnup x8
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu abel zavala › lirik lagu hasta el desierto – abel zavala
- kumpulan lirik lagu uzher ki › lirik lagu interlude – mode – uzher ki
- kumpulan lirik lagu orelsan › lirik lagu freestyle batman – orelsan
- kumpulan lirik lagu caleb caudle feat lydia loveless › lirik lagu trade all the lights – caleb caudle feat. lydia loveless
- kumpulan lirik lagu val donato › lirik lagu lágrimas de crocodilo – val donato
- kumpulan lirik lagu арктида › lirik lagu самый лучший в соцсети – арктида
- kumpulan lirik lagu zpu › lirik lagu hay vida – zpu
- kumpulan lirik lagu billy bunster › lirik lagu frente a ti – billy bunster
- kumpulan lirik lagu tom ze › lirik lagu silêncio de nós dois – tom zé
- kumpulan lirik lagu gold season › lirik lagu experiment a – gold season