lirik lagu area (remix) – sound sultan
[intro: johnny drille]
ha, oh oh ooh oh
[verse 1: johnny drille]
my baby, my love, it’s been so long i’ve heard from you
oh stacy why oh, you don’t pick up my calls no more
please remember me, oh oh oh
don’t let this love go oh oh
you would break my heart oh oh oh
if you follow i go oh oh
[chorus: sound sultan & johnny drille]
oh how i wish say i fit reach you anywhere you dey
you dey
ajo o dabile eh
no matter where you go, no forget area o
area o
how i wish baby, that i could be there wherever you are
you are
so far away eh, that don’t take a shine from your star
‘cause what you are is my shining star
[verse 2: sound sultan]
chinedu somebody borrow you еgo
make you take travel go chicago
rеmember nnamdi sell him car
so you go go america
and all these people wey been dey raise you
sill dey stay for face me i face you
you promise say you no go fashi them
say every other month you go tachi them
hillary wey you been promise to marry
she dey wait, she dey tarry
wetin she see for inside ovation
oyinbo from another nation
you use mago mago get dough
oyinbo wife don know
next thing you know she don go report you
[chorus: sound sultan & johnny drille]
oh how i wish say i fit reach you anywhere you dey
you dey
ajo o dabile eh
no matter where you go, no forget area o
area o
how i wish baby, that i could be there wherever you are
you are
so far away eh, that don’t take a shine from your star
‘cause what you are is my shining star
[outro: johnny drille & sound sultan]
na na na na na na na na na na
e no matter whether near or far
say you go always come back home
na na na na na na na na na na
e no matter what they think you are
‘cause what you are is my shining star
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu better half › lirik lagu reasons to leave – better half
- kumpulan lirik lagu tree funk › lirik lagu wonderland – tree funk
- kumpulan lirik lagu мэйти meyti › lirik lagu каждый из нас (each of us) – мэйти (meyti)
- kumpulan lirik lagu vso › lirik lagu wheelin – vso
- kumpulan lirik lagu randy travis › lirik lagu heart of worship – randy travis
- kumpulan lirik lagu pancho tono › lirik lagu ascent – pancho toño
- kumpulan lirik lagu aurora blaze › lirik lagu pch – aurora blaze
- kumpulan lirik lagu zack agon › lirik lagu 90’s old gee – zack agon
- kumpulan lirik lagu kd one › lirik lagu frasicolcancelletto – kd-one
- kumpulan lirik lagu zoo rass › lirik lagu da da doom doom – zoo rass