lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu naija anthem – sound sultan

Loading...

baby o
i dey gbadu the way you dangle your waist you must be fro my country o
and wonder if you still remember the first time they play me for radio
and na 000 this na 007 mr james bond
no shaking for naija o
whether city wey you dey or naa ghetto jo
to the rhythm i provide when am giving you the vibe better no dey slow
no forget when alarm go bow but them never dey play me o
that na long time ago this na 007 omo james bond
no shaking for naija o
whether city wey you dey or naa ghetto jo
omoge idi wa gba jo
incase you know o
you wanna gеt down with the fow the way you move
girl you dеy kosi kosi lo
brother jjc there is something you must know
oya sharp sharp go get the dough
naija style make i let you know
cause around here them no smile at all
if you try to dey ** they go crack your jaw
get the money or i go get am for you
no cunny cunny i go split am to 2
use your mind or i go put am to use
if i put am t use then its likely you lose
am dressed in my green and white
daytime am cool but am in at night
see that girl wey dey your sde
if shes your girlfriend but she wasn’t last night
girls are like poison arrow
omo ni se ni ko bami lowo
when the money go them go leave you far o
when the money com they go follow follow
no shaking for naija o
whether city wey you dey or naa ghetto jo
anything wey you want we dey get o
we pulling and pushing and we never never let it go
no shaking for naija o
whether city wey you dey or naa ghetto jo
anything wey you want we dey get o
we pulling and pushing and we never never let it go
let me see you go baby dont stop
let me see you shake it down to the top
omoge lets go o o o o o
oh oo o o o o
ooo o oo o o o
oh o o o o o o o o
ladies go oo o oo o o o
oh o o o o o o o o
naija boy omo i sharp like razor
no dey dull myself i go for the major
platinum album but whats the outcome
some people still dey x my name like malcolm
paparazzi long time no see
remember all the wack things you write about me
you better be ready to battle with one of my crew when we come through
cause when we come through we ready to give you lyrical kungfu
better yet **** is young *** you no fit
match up with the lyrics you critics you jus a novice
make i give a lot of props to the press
thats my *** they help e keep this s on my chest
way before te fame before the encomium came
standing ovation from people whenever they hear my name
**** mehn i’ve seen a lot of trouble
***** cause i cause a lot of bubbles
that of the white and green
since i stepped in the scene i dey scene like halogen
is like i gave the game my ring
what sk!llz brought together make no man come between
those days wey we dey chase the dough
now we smiling to the bank like we dey take photo
no shaking its strictly one making
the only thing shaking is your back side baby
no shaking for naija o
whether city wey you dey or naa ghetto jo
anything wey you want we dey get o
we pulling and pushing and we never never let it go
no shaking for naija o
whether city wey you dey or naa ghetto jo
anything wey you want we dey get o
we pulling and pushing and we never never let it go
let me see you go baby don’t stop
let me see you shake it down to the top
iya baby kilo fun baby
baby ko gborun
the way she shaking that body from the left to the right
making me say mo da ran
iya baby kilo fun baby
baby ko gborun
the way she shaking that body from the left to the right
making me say mo da ran

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...