lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu naija jungle – sound sultan

Loading...

[intro]
beat by niyi p
eh eh eh, naija dey smell
hmnnnn

[verse 1]
some dey look, some dey work
some dey talk, some dey chop
some dey live on the roof
while some sleep on the ground
some dey work all the work, while some chop
till belle full for ground
[chorus]
monkey dey work, baboon dey chop
plenty dey happen for jungle
when lion dey talk, tortoise shut up
plenty levels for jungle

[verse 2]
some dеy talk, some dey count
some dеy crawl, some dey bounce
some dey live on the roof
while some sleep on the ground
some dey thin, some dey fat
as them chop our country go down

[chorus 2]
monkey dey work, baboon dey chop
plenty dey happen for jungle
when tiger dey come, lizard go run
levels different for jungle

[verse 3]
jungle jungle, {jungle}
jungle jungle, {jungle}
concrete jungle, {jungle}
my country jungle, {jungle}
lion dey there, {jungle}
cheetahs dey there, {jungle}
them dey cheat well well, {jungle}
hyena dey there, {jungle}
ki leleee, ki leleyi oh?
jungle no go dabaru, amin oh
no go dabaru, amin oh
ki la gbe, ki le fe ju oh?
malu don jam kangaroo, mo gbe oh
mr kangaroo, you danda there, oya

[hook]
eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan, gbera
eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan, gbera
eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan, gbera
eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan eleniyan, gbera
eleniyan eleniyan
isekuse, isekuse, isekuse, isekuse
isekuse

[interlude]
love thy neighbour no dey
banbiala no dey oh
no dey no dey no dey no dey…
no paddy for jungle eh ohh
everybody on your on your on your own…
na so e be for jungle eh ohh
everybody on your on your on your on your on your own

[outro]
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh…
ty mix
eh eh eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...