lirik lagu non stop – sound sultan
naija ninja
mr songz
mrs abigail
oya now
gbese, spend money, wo gbese spend money
wo gbese spend money, wo gbese spend money
tell us something
she say she wants a real man oh lelele (a real man oh)
wey go give am loving wello lelele (a big man oh)
she dey want she dey want she dey want anything
i dey try as a man to dey do something
you know say money no go buy you good loving
no matter where you want to go for shopping
you know my loving is a natural something
i give you love oh baby nonstop oh
nonstop oh nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
nonstop oh nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
baby for you i empty bank oh lelele
plenty bank oh cuz you sweet like sherri mango
i fit to cut your tongue oh
she dey want she dey want she dey want everything
i dey try as a man to dey do something
she say she want a biggi house for banana
abeggi show me monkey wey no like banana
i say until i old age and i hammer
i give you loving baby nonstop oh
give you love oh baby nonstop oh
nonstop oh nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
nonstop oh nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
girlie don’t want the regae to stop
don’t tear eye she to no wassup
she want a porsche panamera, fly to miami
flex with mamacita dem
she like d easy and d fast lane
girlie want to turn up
pop all the bar to stop
oya now fiesta whenever
sound sultan and songs on the mater
na him be say e no ready to ready oh
that’s okay tomatoes e go red eye oh
she dey want she dey want she dey want anything
i dey try as a man to dey do something
you know say money no go buy you good loving
no matter where you want to go for shopping
you know my loving is a natural something
i give you love oh baby nonstop oh
nonstop oh nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
nonstop oh nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
nonstop nonstop oh
i give you money baby nonstop nonstop oh
i give you loving baby nonstop oh
gbese, spend money, wo gbese spend money
wo gbese spend money, wo gbese spend money
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu powerwolf › lirik lagu dancing with the dead – powerwolf
- kumpulan lirik lagu hiatus kaiyote › lirik lagu rose water – hiatus kaiyote
- kumpulan lirik lagu not yet ノット・イェット jp › lirik lagu mikata (味方) – not yet (ノット・イェット) [jp]
- kumpulan lirik lagu dead broke › lirik lagu regrets – dead broke
- kumpulan lirik lagu prince sohan › lirik lagu tumar lakhan manush – prince sohan
- kumpulan lirik lagu би 2 bi 2 › lirik lagu падал свет (the light has fallen) – би-2 (bi-2)
- kumpulan lirik lagu jank 1000 › lirik lagu individuality – jank 1000
- kumpulan lirik lagu twenty a › lirik lagu wayeeeh – twenty-a
- kumpulan lirik lagu mass demp › lirik lagu one nite – mass demp
- kumpulan lirik lagu jennifer morafka › lirik lagu chance – jennifer morafka