lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu solid4life – soundgang

Loading...

no best man
solo i dey drive
no tesla
some wish me failure
and some
success man
friends and enemies
of progress man
no best man
solo i dey drive
no tesla
some wish me failure
and some
success man
friends and enemies
of progress man
life e short
no go dull
go flex fam
keep you happy
make you no
vex man
nothing easy
sey na so
stress fam
kam bunye gi
uche but no
waste am
yeah yeah
dem no believe us
dem been leave us
oge ife fialalu
nwanne dem been
give up
yes i’m indigenous
so what’s the
beef for
i still dey try to
solve the puzzle
like a jigsaw
i got a cup
fill it up
and i dey gulp
too much calories
sey make i
burn it up
i need a jog
eh
they go talk
but i never
give a f*ck
beat my d*ck
until it’s jiggy
then i let a n*gga suck
yeah
maka nwoke
kala aka
i been cross river
mwe tinye isi
na calabar
welu bute ike bata
men i no been gallivant
i no fit fall
cuz success
is all
i’m about
so f*ck with me
be quick
to meet
dooms day
no comic boo
cuz amulomu
na april
firstly
i cannot
be fooled
yeah
coz abum
man of the moment
the victory flawless
the magic’s
giving you moments
you pondering upon it
bro feel me
when i go hard
cuz i deliver
the punchline
in the kitchen
prepping
cooking up me
dope rhymes
me and my shawty
back again
we never
lost ties
sim puta lnefifie
make i feel am
for her lunch time
i’m the one
they look up to
when topic is survival
the way i
finesse to the top
i really got
no rival
know what it
takes to be a man
i don’ been through it
win through it
uh
feels like a
barricade
of darkness
in the eyes
but i don’
seen thru it
yuh
made it out
n*ggas asking
multilord
would you share
the f*cking plan
food for thought
how can i
share the plan
when i am
the f*cking plan
i been the
f*cking man
greatest i’m greater than
flip a quarter
big bricks
tranquilizing all
my pain
oh ma god
patient for my turn
when the blessing
dey go round
i’m with you now
but soon my spirits
gonna zone out
more rounds
i go give you
hits i no go
log out
fall hand
me no go ever
coz i dey
work hard
n*ggas burned
bridges
try to
make it
across to you
i said bro
if i squeeze this
it’ll make it
across to you
yea
hop inna coupe
amg
speed
pass
regrets
double the gwuala
it’s bag on bag
big wraith
cop next
no best man
solo i dey drive
no tesla
some wish me failure
and some
success man
friends and enemies
of progress man
life e short
no go dull
go flex fam
keep you happy
make you no
vex man
nothing easy
sey na so
stress fam
kam bunye gi
uche but no
waste am
yeah yeah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...