lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu freestyle – spaceboy

Loading...

eh eh eh
spaaace
yeah, yeah yeah
eh eh

me i no di live for media
n0bi na you go k!ll me ya
i no fit go for dibia
if na only for be tv ya
other things them no mean either
i no di bob di use winger
hop on top ma’ monica
other way dey
other way dey
we get to go dey
if other way dey, den make we go dey!

they ma minipous when im on the block
coz i made it (oush), and i got the stock
afi gi you touche, if you no be stop
them a wanna diss but them post a lot
if you know me jiss, know ma blood di hot
if you do me that better no give up
coz ya man a bomb when jah men erupt

man i get to be leader
coz ya man na believer
them a tok sey me bad, but i be so fi good
cah the good be di bad in the term ah new world order
me i no di hear order
me i no di learn other
i no fit depend on y’all cah the monster ain’t me nature
the monster ain’t miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
eh eh
the monster in miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...