lirik lagu know me – spaceboy
intro :
sp*ce
they go know me now
they go know me now
sp*ce
bridge 1:
no make lek sey you want know me
no make lek sey you want know me now
no make lek sey you want know me
no make lek sey you want know me now
when i don get ma victory
all man go tok sey they know me now
no make lek sey you want know me
no make lek sey you want know me now
verse 1:
make me that thing you go know me
time wеy i be go you be dey dey?
life be di holli me cori, i turn back i give e doggy you be dey dey?
man be don malla that coco, that coco
esseh na now e start salla? sallah
i take e i go back o locko, i give e some chokoh, i show e the way i be y’or
no make lek sey you di know me na now
easy ma doh boh na thing wey i say
look all this thing you di make ma’ a do
gimme ma check, check, check
make man no just go fo corner ma doh
man wey go go i go slap e na pah
even i do am weti you go do
if you want trouble na trouble go dey
bridge 2:
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
lemme that tori you tell me
i cam back o power lek sey i beat paul biya
drive inside kwatta with corbillard
f*ck ill*strator and publisher, uh!
gimme ma soup
tell e sey back up or not e no scare me now
chorus:
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
when i don get ma victory
all man go tok sey they know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
chombey lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
when i don get ma victory
all man go tok sey they know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
verse 2:
coucou b00boo, im talking to you
you making ma heartbeat go faster that usain and its due to you
i tried i don’t know what to do
when im with you i feel like a balloon
for you ma check imma cut it to two
or imma do anything money could do
stay fo ma corner, (?)
i like when you dey fo ma corner, ma corner
we no go boleh like makoma, makoma
i take e then turn e to stoner, wah!
i take e we go fo some corner, splash!
i lie on top e like okada, splash!
i no be expect o be papa, chei!
i no be don tighten ma trouser, po pop o pop o
bridge 3:
no make like sey you want know me na now, na
everyday bon0bo, no kobo, yah. yah
take a j, make a roll, blaze it na, pah!
everyday pah
i say n0bi na now
chorus:
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
when i don get ma victory
all man go tok sey they know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
chombey lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
when i don get ma victory
all man go tok sey they know me now
no make lek sey you be know me
no make lek sey you be know me now
outro:
they go know me now
you know me na?
sp*ce!
.
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu deon kipping › lirik lagu never cease – deon kipping
- kumpulan lirik lagu aesop rock › lirik lagu 11:35 (feat. mr. lif) / ketamine u.s.a. interlude – aesop rock
- kumpulan lirik lagu explicit samourai › lirik lagu blin-bling (street chic) – explicit samouraï
- kumpulan lirik lagu sini sabotage › lirik lagu luotolle on uus musta – sini sabotage
- kumpulan lirik lagu super dee tha kid › lirik lagu judo flip (karate chop freestyle) – super dee tha kid
- kumpulan lirik lagu erfan gdaal › lirik lagu miram bala – erfan & gdaal
- kumpulan lirik lagu kingdom kenth › lirik lagu el mejor del país – kingdom kenth
- kumpulan lirik lagu sammus › lirik lagu growin’ up – sammus
- kumpulan lirik lagu julien dore › lirik lagu wheelchair – julien doré
- kumpulan lirik lagu walt disney records › lirik lagu canção da reunião da cidade (1993) – walt disney records