lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu izzue – spicer

Loading...

intro
ayaga yaga yaga yaga yah yah
ye eh
ele le le le le le
yeah
spicer dey here so na
appelez moi lefresh bèbè

chorus
when the beat go down
(go down)
spicer don show
(go down)
feeling my flow
(go down)
no time for long thing

when the beat go down
(go down)
spicer don show
(go down)
feeling my flow
(go down)
no time for fronting

hook
amaka whine your waist
whine your waist o yeah
(make you no dey -n-lyze)
abena show your craze
show your craze o
(make you no dey -n-lyze)
folake whine your waist
whine your waist o yeah
(make you no dey -n-lyze)
adzovi show your craze
show your craze o yeaah
(make you no dey -n-lyze)

verse 1
mè be mì gbl?e ne amèsiamè be mè va do
(mè va do, mè va do)
mà na mì sweet sweet flow
cadeau
(cadeau cadeau)
s-xy gyal em know sey me i don show
(i don show, i don show)
lefresh
i give it to them
i give them the hit one time

bridge
i am the issue
issue
everybody know i be the ish
i am the issue
issue
(everybody know i be the ish)
yeah
go ask for naija
them dey feel me one time
(everybody know i be the ish)
go ask for volta
them dey like my thing
yeah

chorus
when the beat go down
(go down)
spicer don show
(go down)
feeling my flow
(go down)
no time for long thing

when the beat go down
(go down)
spicer don show
(go down)
feeling my flow
(go down)
no time for fronting

hook
amaka whine your waist
whine your waist o yeah
(make you no dey -n-lyze)
abena show your craze
show your craze o
(make you no dey -n-lyze)
folake whine your waist
whine your waist o yeah
(make you no dey -n-lyze)
adzovi show your craze
show your craze o yeaah
(make you no dey -n-lyze)

verse 2
s-xy ladies go dey rock with me
soft boys go dey roll with me
very soon
everybody go dey vibe with me
very soon
every body go dey dance to me ye
spicer
i’m here to be
i’m here to take charge of my destiny
you know sey everything wey i spit be hit
you feeling the boy
and you feeling the beat
oh na na na
na me be their gossip
na me be the headline
oh na na naa na
so them talk about me everyday

bridge
i am the issue
issue
everybody know i be the ish
i am the issue
issue
(everybody know i be the ish)
yeah
go ask for cape town
them dey feel me one time
(everybody know i be the ish)
them know me for london
them dey like my thing
yeah
yeah

chorus
when the beat go down
(go down)
spicer don show
(go down)
feeling my flow
(go down)
no time for long thing

when the beat go down
(go down)
spicer don show
(go down)
feeling my flow
(go down)
no time for fronting

hook
amaka whine your waist
whine your waist o yeah
(make you no dey -n-lyze)
abena show your craze
show your craze o
(make you no dey -n-lyze)
folake whine your waist
whine your waist o yeah
(make you no dey -n-lyze)
adzovi show your craze
show your craze o yeaah
(make you no dey -n-lyze)
(eddykay ronit)
(make you no dey -n-lyze)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...