lirik lagu fake friends – spicy tee
call me spicy
i go reason you if you dey reason me
life na give and take o, na fifty fifty
enemies yapa, na god dey save person
make person no go put hand for wetin go k!ll person
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
life na jejeje, you gats to cool your temper
everyday i dey pray to god o make he send my helper
as i dey pray for me, pray for me
i go dey pray for you, pray for you
as e dey soft for me, soft for me
make e dey soft for you too
but some people dey
wey no want make you dey see the grace
they just want make you dey suffer suffer
but you dey call them your friend and brother
but some people dey
wey no want make you dey see the grace
they just want make you dey suffer suffer
but you dey call them your friend and brother
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
i go reason you if you dey reason me
life na give and take o, na fifty fifty
enemies yapa, na god dey save person
make person no go put hand for wetin go k!ll person
for your front dey go call u friend oh
for your back dey call u smello
oluwa help us unmask all the snake wey we dey keep
oluwa answer my prayer
i no want any betrayal
oh lord save me from fake friends wey go fit come to k!ll
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu reynaldi yusuf feat janu rahadi raya rinaldi › lirik lagu larik indah – reynaldi yusuf feat. janu rahadi & raya rinaldi
- kumpulan lirik lagu mazhar alanson › lirik lagu psikopat – mazhar alanson
- kumpulan lirik lagu llightskinned › lirik lagu only one – llightskinned
- kumpulan lirik lagu the defrauders › lirik lagu yeah you – the defrauders
- kumpulan lirik lagu veronica avila › lirik lagu no sirves más – verónica ávila
- kumpulan lirik lagu the toilet bowl cleaners › lirik lagu smelly feet – the toilet bowl cleaners
- kumpulan lirik lagu khaled esp › lirik lagu contigo apago el movil – khaled (esp)
- kumpulan lirik lagu komatoe › lirik lagu hoes love small dicks they jus afraid to admit it – komato$e
- kumpulan lirik lagu rynik › lirik lagu earned it – rynik
- kumpulan lirik lagu soraya › lirik lagu mi guardián – soraya