lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nono – spillz ochai

Loading...

[verse 1]
make i checki genesis o
you give me power over enemies o
na you be my remedy o
oya give me melody o
na you be my energy o
you give me vibes o, from morning till night o

[chorus]
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
you dey make me nono
[verse 2]
take it back to genesis
wey i start to see all my benefits
hold o
jehovah over do, that is what you is
e can’t me keep quiet o
he took me up from the ghetto
everything fresh and clean
me jumping
ye me jumping
there’s absolutely nothing
that can stop the girl from dancing
got me dancing

[chorus]
you dey make me nono
na your work o
you dey make me nono
na your work o
na you dey make me nono
na you dey make me nono
na you dey make me nono
na you dey make me nono

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...