lirik lagu abasi anam – spm worldwide
yeah yeah yeah yeah philo3 yeah yeah , dunno solarmoon oh! ekpe
when you wake up in the morning , see yourself shining abasi anam
when you wake up in the morning, see your family o abasi anam
when you wake up in the morning, see alert o abasi anam
abasi anam eh eh
abasi anam eh eh
no be say you better pass oh abasi anam
no be say na we strong pass oh abasi anam
no be say na we good pass o abasi anam
no be say na we pray pass o abasi anam
verse 1
na god dey set the compass o
na god dey make us the pass o
i thank god say i from akwacross
na god de make us de cross o
immеmke awo ndi no awo uwem o ,abasi anam
immemkе awo ndi gwod awo usung o , abasi anam
abasi anam eh eh
abasi anam yeah eh
abasi anam eh eh
abasi anam yeah eh
verse 2
i know it’s not easy to make am o
na god ko make you to make am eh
but my brother no give up
my sister no give up o
e don tey where we de hustle
but now we don de make am o
abasi anam eh abasi anam o
i de pray for people where de hospital
make them get life o
i de pray for people where de hustle
make them get pay because
when you wake up in the morning , see yourself shining abasi anam
when you wake up in the morning, see your family o abasi anam
when you wake up in the morning, see alert o abasi anam
abasi anam eh eh
abasi anam eh eh
no be say you better pass oh abasi anam
no be say na we strong pass oh abasi anam
no be say na we good pass o abasi anam
no be say na we pray pass o abasi anam
abasi anam eh eh
abasi anam yeah eh
abasi anam eh eh
abasi anam yeah eh
philo 3 yeah yeah , dunno solarmoon o, bukxx …spmw… ekpe
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil cal 1ucas › lirik lagu cry – lil cal & 1ucas
- kumpulan lirik lagu danny bond › lirik lagu mentiu pra mim – danny bond
- kumpulan lirik lagu grizzy dnk › lirik lagu indtægt – grizzy (dnk)
- kumpulan lirik lagu juky san › lirik lagu xe đạp ơi – juky san
- kumpulan lirik lagu 今市隆二 ryuji imaichi › lirik lagu throwback – 今市隆二 (ryuji imaichi)
- kumpulan lirik lagu thefiri › lirik lagu sauce – thefiri
- kumpulan lirik lagu deleyaman › lirik lagu ethereal dances – deleyaman
- kumpulan lirik lagu teenage disaster › lirik lagu losing my mind – teenage disaster
- kumpulan lirik lagu sutan klan › lirik lagu komanche – sutan klan
- kumpulan lirik lagu pj harding noah cyrus › lirik lagu snow in la – pj harding & noah cyrus