lirik lagu who is your guy? – spyro
na only me, walahi
see as we dey like beans and rice
i will never leave your side (i will never ever go)
i dedicate my time
to you my guy
even if the road rough, i no mind
‘cause you be my gee for life
as i never see you online
e dey worry me and e dey give me concern, yeah
i been ringing all your cellular
where you at?
body no fit settle down, yeah
i’m hoping you’re okay, we gat to party tonight
many gist dеy for mind, yeah
me and you dey likе
ednut, my guy
don jazzy, my guy
jowizazaa do transfer, you sef be my guy
baddo is my guy, my guy, ah
to the one, real one is enough
so i call your name and i’m asking
who is your guy? (cheiii, maker is my guy)
na only me, walahi (jaywillz na my guy, na my guy)
see as we dey like beans and rice (emkay and jumkay for life)
i will never leave your side (she’s my)
i dedicate my time (ye, chief ikuku eh)
to you my guy (soundgod from)
even if the road rough, i no mind (d7, d7 be my guy)
‘cause you be my gee for life (you be my gee, be my gee)
yeah i’m feeling good tonight
‘cause i dey here with my guy
i get plenty for my mind (mind)
but right now am with my guy (my guy)
i no dey fear, dem gat my back
shey you don see my formation?
agbalagbi combination
sight the inspiration
and one hundred concentration
when my guy dem wole oh (wole oh)
bad energy far away oh (far away oh)
i thank god for my real gees
good friends no be money
who is your guy?
na only me walahi
see as we dey like beans and rice
i will never leave your side (i will never ever go)
i dedicate my time
to you my guy
even if the road rough, i no mind
‘cause you be my gee for life
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu canela china › lirik lagu la purita verdad – canela china
- kumpulan lirik lagu camila de laborde › lirik lagu we are conducting – camila de laborde
- kumpulan lirik lagu levi brilia › lirik lagu pamer bojo – levi brilia
- kumpulan lirik lagu ofege › lirik lagu nobody fails – ofege
- kumpulan lirik lagu monsoul › lirik lagu twist (turn around) – monsoul
- kumpulan lirik lagu shaun kirk › lirik lagu i killed a man i never met – shaun kirk
- kumpulan lirik lagu mr pusz › lirik lagu kop – mr.pusz
- kumpulan lirik lagu benaddict › lirik lagu sprung – benaddict
- kumpulan lirik lagu dylan fraser › lirik lagu the storm – dylan fraser
- kumpulan lirik lagu dave tsimba › lirik lagu people music/jewels – dave tsimba