lirik lagu nkiru – srkii nadi
no pain no gain
why i no go work
fimile omo ka je omo ba je
no pain no gain
why i no go work
fimile omo ka je omo ba je
fimile omo ka je omo ba je
so many many lose guarding
fimile omo ka je omo ba je
fimile omo ka je omo ba je
so many many lose guarding
fimile omo ka je omo ba je
enkiru go tell them who be your daddy
you know sey my money long like hijabi
you for come my house make we do the bad thing
but she calling my number kullum we fashi
i know sey you na my guy
but make you no go lose guard
cause that your guy get another guy
na god dey do man bettеr
he give me brеad and b*tter
make you comot eyes for my matter
me no get time for your saga
me no dey move back walahi
this no be chara
enkiru go tell them who be your daddy
you know sey my money long like hijabi
you for come my house make we do the bad thing
but she calling my number kullum we fashi
enkiru go tell them who be your daddy
you know sey my money long like hijabi
you for come my house make we do the bad thing
but she calling my number kullum we fashi
bash neh pha
ni banson wahala k*ma banso in gaji
labari kudade nakeso naji
banson nace babu makota suji
karabani da babu ni ya ubangiji
banson yan mata suja mun aji
ina son babyn shi tace mun miji
k*ma family kowa suce mun alaji
eh har shi alajin ma yace mu alaji
zan tara kudi in dinga cin su da yaji
in maza suka ganni suce mun namiji
ina koyar dasu in nasa su a aji
ba shirme anan kasa kunne kaji
ko mahifiyar ka kasa mata taji
mama taci ko wani dadi taji
hahahahaha
enkiru go tell them who be your daddy
you know sey my money long like hijabi
you for come my house make we do the bad thing
but she calling my number kullum we fashi
no pain no gain
why i no go work
fimile omo ka je omo ba je
no pain no gain
why i no go work
fimile omo ka je omo ba je
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu david0mario › lirik lagu one week maestro (remastered) – david0mario
- kumpulan lirik lagu lalito cadena › lirik lagu dopamina (no hay retinas iguales) – lalito cadena
- kumpulan lirik lagu money man bc jroc › lirik lagu coming in – money man & bc jroc
- kumpulan lirik lagu konuutacher › lirik lagu натуральный суп (natural soup) – konuutacher
- kumpulan lirik lagu metallica › lirik lagu master of puppets türkçe çeviri – metallica
- kumpulan lirik lagu noxcusez › lirik lagu closure – noxcusez
- kumpulan lirik lagu anny › lirik lagu explain – anny
- kumpulan lirik lagu levi il לוי › lirik lagu hegi’ah hazman – הגיע הזמן – levi (il) – לוי
- kumpulan lirik lagu dtb chris › lirik lagu lil devil – dtb chris
- kumpulan lirik lagu neo borneo › lirik lagu пекло (peklo) – neo borneo