lirik lagu blow – starboy
[intro]
oh yeah yeah yeah
eehhh mo gbe o eee
(blaq jerzee on the beat) (chii)
for the girl for the girl dem
bad man for the girl, for the dem
are you fe-feeling feeling that
release it
[verse1: blaq jerzee]
you have captured my heart o, baby o, ehh
any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
sey i must to shoot my shot o, baby o
maka chukwu, i pray make e no over the bar (over the bar)
everyday with you, i dey sempe sempe
high me like i drink sapele water
body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
we go run the matter inside the keke na pe-pe
everyday with you, i dey sempe sempe
high me like i drink sapele water
body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
we go run the matter inside the keke na pe-pe
[chorus: wizkid]
yeah
oya baby blow blow
blow that your trumpet blow blow
blow that your trumpet blow blow
sample your trumpet blow blow o
oya baby jo
jo jo fun daddy yo yo
jo jo like mummy
jo fun alhaji oo
[verse 2: wizkid]
baby make i yan you different tori
see the feeing you give me
my girl, e dey enter body oo
i beg you do me small small
i beg you do me no be rush
that girl baby blow blow blow
oya baby blow blow
blow blow fun daddy yo yo
blow blow like mummy yo yo
blow my c-ssava yo, wo wo
oya baby blow blow
blow blow like mummy yo yo
blow blow daddy yo yo
oh my baby blow blow blow
(release)
[bridge: wizkid]
o ya baby sempe sempe
blow me like you drink sapele water
body come dey do me jeje je je
run the matter inside the keke na pe-pe
o ya baby sempe sempe
blow me like you drink sapele water
body come dey do me jeje je je
run the matter inside the keke na pe-pe
yeah
[chorus:wizkid]
oya baby blow blow
blow that your trumpet blow blow
blow that your trumpet blow blow
sample your trumpet blow blow o
oya baby jo
jo jo fun daddy yo yo
jo jo like mummy
jo fun alhaji oo
[outro: blaq jerzee]
say say
you have captured my heart o, baby o, ehh
any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh
sey i must to shoot my shot o, baby o
maka chukwu, i pray make e no over the bar (over the bar)
[outro: wizkid]
o ya baby sempe sempe
blow me like you drink sapele water
body come dey do me jeje je je
run the matter inside the keke na pe-pe
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu bakuretsu tenshi › lirik lagu under the sky – bakuretsu tenshi
- kumpulan lirik lagu delcio tavares › lirik lagu de fletes e amores – délcio tavares
- kumpulan lirik lagu la mala rodriguez › lirik lagu por la noche – la mala rodriguez
- kumpulan lirik lagu pigloo › lirik lagu bizoo d’eskimo – pigloo
- kumpulan lirik lagu planta e raiz › lirik lagu atual situação – planta e raiz
- kumpulan lirik lagu r r soares › lirik lagu pot-pourri – r.r. soares
- kumpulan lirik lagu mayumi tanaka › lirik lagu hi! ho! ready! go! – mayumi tanaka
- kumpulan lirik lagu rionegro e solimoes › lirik lagu vida de cão – rionegro e solimões
- kumpulan lirik lagu os kamaradas › lirik lagu eu amo ocê – os kamaradas
- kumpulan lirik lagu hinos de cidades › lirik lagu hino de vila lângaro – hinos de cidades