
cover me - starboy lyrics
[intro]
it’s kel p vibes
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[verse 1]
no forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
and when e happen, make you enjoy this life, say na one life
yeah yeah
and when the journey bin dey start
dem go look, dem go dislike
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
[verse 2]
you got to know what the music do to me
she say, na the music make her fall for me
she say, my music got a hold on her
she say, my music got a hold on her
this life wey you see, fit make you pai now
life dey, wey money can buy now
i don tey, i don tey, i don try now
no be everything you see for life, you yan now, woo
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
mix monster
Random Song Lyrics :
- i just wanted to say... - gawdlee lyrics
- meridia - before i turn lyrics
- feu (freestyle) - senzo lyrics
- i will kick you in the face - exit mindbomb lyrics
- you and i - the riptide movement lyrics
- lordvessel - tanuki lyrics
- in arms reach - keelan donovan lyrics
- glory - christian rich lyrics
- odara - lulo lyrics
- tunnel vision (remix) - luhh jaay lyrics