lirik lagu cover me – starboy
[intro]
it’s kel p vibes
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[verse 1]
no forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
and when e happen, make you enjoy this life, say na one life
yeah yeah
and when the journey bin dey start
dem go look, dem go dislike
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
[verse 2]
you got to know what the music do to me
she say, na the music make her fall for me
she say, my music got a hold on her
she say, my music got a hold on her
this life wey you see, fit make you pai now
life dey, wey money can buy now
i don tey, i don tey, i don try now
no be everything you see for life, you yan now, woo
[bridge]
tonight, where the party dey
where my people dey
where the shayo dey
wey go make man feel alright
tonight, when n0body dey eh
na who go dey
no throw-wey
yeah yeah
[chorus]
baby cover me
baby cover me
baby cover me
just for tonight
cover me
baby cover me
baby cover me o
just for tonight
ko se mi lat’ibere o
toba dale ama soro, yeee
ko se mi lat’ibere o ohh
my baby my baby my baby
mix monster
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu medine › lirik lagu jihad – médine
- kumpulan lirik lagu kurupt › lirik lagu face down – kurupt
- kumpulan lirik lagu lilquinn › lirik lagu don’t exist – lilquinn
- kumpulan lirik lagu lysian › lirik lagu jolie (interlude) – lysian
- kumpulan lirik lagu joshua valdez › lirik lagu the one – joshua valdez
- kumpulan lirik lagu camelphat › lirik lagu paradigm – camelphat
- kumpulan lirik lagu schama noel › lirik lagu suitcase – schama noel
- kumpulan lirik lagu david bowie › lirik lagu silly boy blue (mono) – david bowie
- kumpulan lirik lagu m4datworld › lirik lagu feeling like – m4datworld
- kumpulan lirik lagu allo › lirik lagu #runubc – allo