lirik lagu ease your mind – starboy
[verse 1]
many thing don really open my eyes
many things don happen wey don open my mind
things don happen for my life, we make me realise
sey, many things go happen, and it’s real fine
never let the small talks but the money get to me
i dey work, i dey pray, omo nothing worry me
i put my body on my grind, let the money control me
sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
[chorus]
some days, it fit be lie sey your rain no pour
hear my brother, even if it be like days too long
even if it be like sey your light no come
just ease your mind
you know sey, this life na turn by turn
when your time come, my brother
no go gone
when your thing come, my brother
no go rush
just ease your mind
[bridge]
mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
mi lolo
kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
mi lolo
kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
[verse 2]
looking at my past, i’m glad it’s over
steady i dey steady thank jehovah
now i got some likkle ice in my soda
and i pour some more ice, it made me colder
see the music take me places
even man never rate
wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
see starboy dey here, where the men dey here?
and the kele and the girls, all of them dey here
[chorus]
some days, it fit be lie sey your rain no pour
hear my brother, even if it be like days too long
even if it be like sey your light no come
just ease your mind
you know sey, this life na turn by turn
when your time come, my brother
no go gone
when your thing come, my brother
no go rush
just ease your mind
[outro]
mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
mi lolo
kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
mi lolo
kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
[instrumentals]
.
.
.
mix monster
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu shinedown › lirik lagu bully – the live room – shinedown
- kumpulan lirik lagu moriarty › lirik lagu when i ride – moriarty
- kumpulan lirik lagu thats socharls › lirik lagu badcompany – thats socharls
- kumpulan lirik lagu postdave › lirik lagu inside – postdave
- kumpulan lirik lagu detentos do rap › lirik lagu campo de guerra – detentos do rap
- kumpulan lirik lagu zina cantave › lirik lagu everythin i feel – zina cantave
- kumpulan lirik lagu the wiggles › lirik lagu hot poppin’ popcorn – the wiggles
- kumpulan lirik lagu nina feste › lirik lagu hver gang en stjerne faller – nina feste
- kumpulan lirik lagu meetvoutside › lirik lagu ring road – meetvoutside
- kumpulan lirik lagu young virgin › lirik lagu tatiana – young virgin