lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu without you – stargo

Loading...

stargo:
what ?
boy star

joey b:
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh
nia )p3 biaa min ka hwee
gyes3 wanka na mii y3 oh
ooh , yeah , i can never live without you
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh

stargo:
the way i see my body fine guy
i never see chic wey she catch my eye sight
e be like she be glue , but the girl be fine like
white wine , so i had to call her five times
hw3 , but she never mind mike
but as she turn dey go i like what her behind like
so make u gimme chance make we hang this night time
and if i be some player , u fit get me side lined
yoh ! still the girlie jus dey rush me
was in a good mood but now i dey feel crusty
make u no dey frown coz your smile go be lovely
me and you dey match , make u watch , dem dey watch we
i no fit talk my mind like i planned to
but i dey hold my heart , make i hand u?
oh , that be your boyfriend or the sample
make u open up , 180 make i ran thru

joey b:
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh
nia )p3 biaa min ka hwee
gyes3 wanka na mii y3 oh
ooh , yeah , i can never live without you
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh

stargo :
yeah
ridee we dey go dey come like seesaw
fresh girlie start dey c-m like sea shore
my level no be here , menes no dey see top
why u figure say my paddies all dey call u peac-ck
u sexy ! i go fit eat u raw
i swear say this girlie jus dey be rough
she be christian , that’s dior
so make u tell ur jealous paddies make dem pee off
but it was love at first sight
and she dey hold me down like birth right
ur boyfriend dey call like the 3rd time
chill, she dey my thur , bed time
i dey fine , she dey cool
she mix wine , with grey goose
mi ni time , today too
your gbemi is mine , it takes two

joey b:
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh
nia )p3 biaa min ka hwee
gyes3 wanka na mii y3 oh
ooh , yeah , i can never live without you
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh

e.l :
i can never sleep on a girl like you
i can never cheat on a girl like you
everywhere i go you go be my boo
and one day i want you to say i do
(repeat 2x)

joey b:
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh
nia )p3 biaa min ka hwee
gyes3 wanka na mii y3 oh
ooh , yeah , i can never live without you
obaa bi as3i ma dwen a ma mi daa minda oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...