lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu iffy love – stargod & bt baw

Loading...

the word “iffy” means being doubtful or full of uncertainty

oh see me see me charg’n
it’s bt baw with the flow
ehern

[stargod]
what you dey think of
ou yea
rydee i just signal you my baby
wene matter wey dey run for you mind so
what you dey want oh make una tell me oh

is it because i dey ignore your calls
or something dey wey you want talk
if you no go mind me i’m done talking
what be this long things

the things you dey do dey drive me low
never show me lovie lovie anymore
shebi see how much i don invest
make una no tell me say you don lose interest
you for give me love i go show you love, show you love
proper, proper
(give me love i go show you love, show you love, proper)
shebi you for dey for me make i dey for you if i break your heart
make thunder fire
(dey for me make i dey for you if i break your heart make thunder fire)
what you dey think of
ou yea
rydee i just signal you my baby
wene matter wey dey run for you mind so
what you dey want oh make una tell me oh

[bt baw]
ah medofo pa
nfie bebree mehyia wo, wondi me hwamo da
wo da m’akomaso wonkoa na me p3
enti 3y3 wo s3 m’etie dea omo keka dea embaso da

baby the way you dey do yourself just dey bee mee
herh, mefe wo pa pa
i will be leaving 3 months time you go see me
s3 meba nea wop3 ka
s3 3y3 shop na wop3 ah (ka)
mansion aircon bo mu yi ah (oh ka, ka)
s3 memp3 s3 obi b3 p3 wo na wonp3 s3 awia b3 shi wo
na s3 car na wo p3 ah (ka)

s3 3y3 shop na wop3 ah (make you tell me oh)
mansion aircon bo mu yi ah (make you tell me oh)
ei na memp3 s3 awia b3 shi wo na s3 g*wagon mpo
(ohemaa, just tell me oh)
[stargod]
what you dey think of
ou yea
rydee i just signal you my baby
wene matter wey dey run for you mind so
what you dey want oh make una tell me oh

[stargod & bt baw]
fa w’akoma nu ma me erh
(make i dey for you)
ibi you i dey want
( be my baby boo)
den na wop3
(anything i go do for you)
ewura ama me ne woa
(ibi me and you you you)

fa w’akoma nu ma me erh
(make i dey for you)
ibi you i dey want
(be my baby boo)
den na wop3
(anything i go do for you)
ewura ama me ne woa
(ibi me and you you you)

[stargod]
what you dey think of
ou yea
rydee i just signal you my baby
wene matter wey dey run for you mind so
what you dey want oh make una tell me oh

is it because i dey ignore your calls
or something dey wey you want talk
if you no go mind me i’m done talking
what be this long things
(mtchewwww)

yeah, love
love is an intense feeling of deep affection

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...