lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu day dreaming – stevosky music

Loading...

verse 1
3 years i don try
i don fast for my life
my brother my mother
they all fight for my past (oh no oh)

chorus:
i dey for my lane oh
4 day’s gone away oh
blessings come my way oh
day dreaming my fantasy
(eeeei yeah eh)
day dreaming my fantasy
(oh oh oh)
day dreaming my fanta

verse 2
some thing’s i never go talk
many things happen for bustop
olakunle better life junction (ieeh)
i dey my border don’t move closer
tell that n*gga now i’m bigger
now i’m stronger so don’t bother
buju bnxn give me ginger (oh o)

chorus :
i dey for my lane oh
4 day’s gone away oh
blessings come my way oh
day dreaming my fantasy
(eeeei yeah eh)
day dreaming my fantasy
(oh oh oh)
day dreaming my fanta
verse 3
many things dey my mind
pour water for my eye
my brother
so many wishes on me my n*gga
since 3 year’s i don try
i don fast for my life
my mother, my brother
they all fight, for my past

outro :
guy if you no try like
do for them now wey be say
you never too blow very well
imagine you con blow now
dey con dey reason you like
wan kind bad person
dem fit even stop to walk
with you and you no go sabi
wetin you do

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...