lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu the hate – stiffcode

Loading...

n-ggas i thought were my friends
wey dey follow me roll up the kpoli
na so dem go dey pretend

n-ggas i thought were my friends
wey dey follow me roll up the kpoli
na so dem go dey pretend
dey be claiming say dem be my homies

all the times wey me i overlook
just to make sure the friendship e cool
they kon dey look me like a dondi
come dey think say i be fool

n-ggas i thought were my friends
wey dey follow me roll up the kpoli
na so dem go dey pretend
dey be claiming say dem be my homies

all the times wey me i overlook
just to make sure the friendship e cool
they kon dey look me like a dondi
come dey think say i be fool

never again will i let that
all of you fakers, abeg can you step back
if you owe me, abeg can you pay back
me i no fit to play with the paper

trynna pull up in a f-cking maybach
get me a wifey, one that is laid back
roll the money like it is a hay-stack
so this music thing, e don dey pay sha?

i’ve been waiting for my time to c-m
that is why i used to give a f-ck
now the b-tches is coming in bulk
abeg, who am i to give a f-ck?

all the times wey me i been dey beg
some promoters wey claim to be friends
help me to push the music abeg
aspa padi, aspa we be friends!

one say e go need money for airtime
one of them say na money for stress
one bin dey say e no get my time
e dey hope say me i no go vex

so i dey put my hand on top my chest
and i promise say i no go vex
but you see this talent wey i get?
i go use am to my very best

so
put am for repeat abeg
make i hear the kick abeg
make e follow with a gbai
play am make e hit abeg

for the people wey dey check
and the exes wey dey vex
for the people wey bin tell me say i no go make am say i no go flex

all of the people wey dey tell me say i no go make am better for life

i’ve been reading
i’ve been working
i’ve been doing business
and you no go get am, my guy

to the ladies
who be hating
just because say dem no dey follow to see the alert
f-ck you and your feelings
call your n-gga if you really need to see a credit alert

cause
i’m not guy
so stay on your lane
i don’t f-ck with the rats
i don’t f-ck with the snakes

you either give me 100
or don’t give me a thing
i’m not looking for fake love bruh
give me the hate

give me the hate
give me the hate
give me the hate
give me the hate

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...