lirik lagu commando – stn worldwide
make i tell wetin sup my brother
i be n*gga wey want to murder
i get drip wey dey want there father
dey test me na there own palava
on the beat man i dey cause wahala
on the street another wahala
them be monkey wey dey chop banana
them be monkey wey dey chop banana
i’m the d33n i’m the one they wanna be
them dey sleep we dey pop hennessey
i’ve got goonz in memphis tennessee
i’ve got goonz in memphis tennessee
ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
they think that dey know how the think dey go
they think that dey know how the think dey go
trouble dey sleep yanga dey wake am
enemies dem pray say we no make am
dey come try me walahi we go deck am
normally sef dem no even fit check am(check am)
bend them n*ggas david beckham
le won lere from ijebu to peckham
mo ma ba won sare and na them go regret am
you doubt me you go like to confirm am
ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
they think that they know how the think dey go
they think that they know how the think dey go
[verse 3: d33n]
omo mehn me i sit down for club one time
i tell them make them supply kele no time
baby all i need is just a little time
with a girl wey her pretty bad booty so fine
i go commit if your booty na crime
i no go relent cos i’m in my prime
put the handcuffs on let me serve my time
ayoyoyo they don’t know they can’t test the commando
they think that dey know how the think dey go
they think that dey know how the think dey go
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu gus backus › lirik lagu ein koffer voller souvenirs aus germany – gus backus
- kumpulan lirik lagu ato › lirik lagu 24 – ato
- kumpulan lirik lagu trixie whitley › lirik lagu morelia – trixie whitley
- kumpulan lirik lagu pato fu › lirik lagu licitação – pato fu
- kumpulan lirik lagu monsieur et madame › lirik lagu tu obéiras – monsieur et madame
- kumpulan lirik lagu belly band › lirik lagu spaceman – belly (band)
- kumpulan lirik lagu hurricane 1 › lirik lagu twilight world – hurricane #1
- kumpulan lirik lagu josh doyle › lirik lagu army of two (acoustic) – josh doyle
- kumpulan lirik lagu richard linda thompson › lirik lagu restless highway – richard & linda thompson
- kumpulan lirik lagu franco ibanez › lirik lagu no comprendo – franco ibáñez