lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gbemi soke – stormexy

Loading...

intro

let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody (s’bling on the track)
cause -ssurance cover me

verse one

god turned a boy to a man
very small boy to a man
now a man grow with a plan
papa put hand for my plan
me i wan get my crown
me i wan put them for doubt
me i wan make them dey count
me i no wan to dey lack

hook

i want to get money like adeleke oh
otedola baba mi adenuga oh
the way wey dangote dey get
i no go mind to get am too
as you dey bless me
no forget my people too

chorus

so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me

baba gbemi soke (soke)
baba gbemi soke oh (soke oh) 4x

(s’bling on the track)

verse two

thank god say god no be man
dem for don scatter my plans
dem for don enter my line
dem for no let me dey shine
everyday now i dey smile oh
me i wan give dem the vibe
me i wan give dem the sound
me i wan double my grind

hook

i want to get money like adeleke oh
otedola baba mi adenuga oh
the way wey dangote dey get
i no go mind to get am too
as you dey bless me
no forget my people too

chorus

so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me

baba gbemi soke (soke)
baba gbemi soke oh (soke oh) 4x

chorus (telephone effect)

so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me

chorus continues (no phone effect)

baba gbemi soke (soke)
baba gbemi soke oh (soke oh) 4x

chorus (telephone effect)

so let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me
let your blessings follow me
cause i want to spend money
i no go fear anybody
cause -ssurance cover me

(s’bling on the track)
(juicemix)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...